@olutimi_in_lagos: Tailor Dey use McLaren on the street of Lagos Billionaire Tailor wey dey use McLaren 570S. A tailor pulling out in his McLaren 570s on the street of Lagos#explorepage #foryoupage #explore #viral #fyp A tailor using a McLaren on the street of Lagos. A fashion designer using a McLaren car on the street of Lagos
Olutimi_in_lagos
Region: NG
Tuesday 13 January 2026 18:47:11 GMT
Music
Download
Comments
anonymousnigeria1 :
Congrats agba tailor
2026-01-13 22:45:13
1781
Iamkaysamz :
I Dey go buy needle and thread tomorrow with small material make I start work
2026-01-21 18:41:11
2249
PitchKing👽👑 :
bur, how una dey know say dis ppl dey come 😭?
2026-01-13 19:37:40
6425
lonely 🥺 :
oga ask for updates wetin be tailor
2026-01-13 19:46:25
1065
smartwire1914 :
See as u de shout for ur follow man… no matter how I love person it get some action I no fit take
2026-01-23 11:13:51
489
Evergreen 🌲 🌲🌲 :
Meanwhile
2026-01-13 21:00:25
617
Only_one_Afeez :
Wait oo to de count cars on the road too na means of survival?
2026-01-18 19:37:29
211
zuko09_ :
God abeg no let me do this kind work oo pls
2026-01-21 14:10:00
352
Jaegerlux clothing :
McLaren ❌Maclareen✅😂
2026-01-14 11:41:38
213
Dy147 :
Ur family watching u rn
2026-01-21 20:38:42
573
04-07-2025 🥺💔😭 :
I pray this guy go far
2026-01-13 20:02:21
198
:
So na Wetin una de do for living be this ? I no blame una na chukuweze I blame
2026-01-21 23:55:11
109
ABDULQUDUS💔 :
una no tell me say , this thing don turn job oo , see as una plenty for junction
2026-01-13 22:17:40
37
MOON :
I Dey sell tailoring 🪡 materials ooo
2026-01-26 10:37:40
8
Farex Finny🧍🏼♀️NailLash Ojo :
this one too na content?
2026-01-15 21:43:09
13
GΞNZSPEC 🖤 :
This one na tailor swift oo
2026-01-21 21:12:49
15
⃟ :
No be the same tailor we dey do so ???😅
2026-01-14 20:27:01
15
☠️HÃŹĒ🏴☠️ :
Bro Abeg I wan pass with my Camry, how much I go pay make you hype me. Me sef no small
2026-01-22 13:10:17
5
omo_ayo_01 :
Signs to take my tailoring work serious 😩💔😂😂
2026-01-22 16:28:14
8
Flozy Adeyinka :
go dey sew clothes too abi wetin happen 😂
2026-01-15 15:50:02
8
Tyler :
Serious relationship is needed
2026-01-14 14:36:15
10
._thissguyy :
McLaren ❌ Mclarin✅
2026-01-14 14:00:29
18
𓅓 :
Be the best in your profession
2026-01-13 19:48:38
31
𝒦𝑒𝓃𝓃𝓎𝓈𝒾𝓁𝓋𝑒𝓇😈 :
say na 20 million one person dey sew clothe ni
cus I don't understand
2026-01-13 21:51:10
70
🦁Stanley Escobar🦁 :
Na only Yoruba people de get this kind time
2026-01-15 00:28:13
6
To see more videos from user @olutimi_in_lagos, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.