@iamdonpreshh: Fresher don forget to lock door for auchi😭😂 #auchipoly #edo #govial #foryoupage #tiktokblowthisup @Shall-big prick WE DO NOT SUPPORT VIOLENCE

donpresh
donpresh
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 14 January 2026 09:59:05 GMT
127700
24926
372
1730

Music

Download

Comments

kolmisky
Kolmi sky😏 :
omo😂 everywhere go fess blur 😂
2026-10-11 15:11:52
78
_tomibaby_29
Tomi♡ :
: My auchi babes I fix lashes ooo
2026-10-10 03:24:23
36
eunicejohn578
Naina 🌹🦋 :
people way rent house for mechanic site
2026-01-14 20:10:54
300
rich489805
💀 :
Me yesterday night for Okechukwu street dem nearly collect my phone 😭😂
2026-01-14 17:54:17
98
heis_idris01
￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴￴￴￴￴￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴￴ :
Na so dem rub me last week na so I pack go stay hostel😔😭😂
2026-01-14 23:13:01
128
angelskincare5
Angel❤️ :
Na so them carry my XR ND1 first semester 😪 omo I no fit forget that day them enter my lodge 2:00 for night
2026-01-14 19:35:48
24
favooo769
Chioma🥹🥺🎀 :
If you are in auchi say hi let’s be friends
2026-01-16 19:51:21
31
kidalomo_
Kida :
Omo una dey think deep for content o 😂
2026-01-14 16:25:33
9
wrightwalker
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Fresher Open door he wan yus charge phone
2026-01-14 15:52:08
25
quin_veee
VEE🥹❤️ :
werey😭😂
2026-01-14 10:30:07
38
prettiest2499
🙂 :
Abeg weti Dey happen for auchi 😔abeg make Ona talk fast b4 I enter road
2026-01-14 17:59:09
16
thonykabaka
THONY🧌 :
He be like say he go back of Fernet 😂
2026-01-14 19:33:54
17
izzy_gnf
GNF_IZZY🌟💼 :
You go think say this video na meme first 😂
2026-01-14 19:03:04
20
__rashmonie
Rash :
I lock door they still open am for this same Auchi 💔😂
2026-01-14 17:32:07
9
marobogie
Maro Bogie :
lol 😆
2026-01-14 11:07:10
7
ogbanjeprincess27
𝒪𝒢ℬ𝒜𝒩𝒥ℰ𝒫ℛℐ𝒩𝒞ℰ𝒮𝒮📚🌸 :
Fresher go think say nah content until e happen 😆😂💔
2026-01-15 14:18:55
5
smyth004
Smyth :
Mostly when you deh 3rd bawak and farnet 😂😂
2026-01-14 16:54:39
9
asaba_nails.tattoo.lash
Nails.tattoo.lash_in_asaba :
model needed for semi permanent tattoo
2026-01-15 05:33:54
7
shawty3150
Her 🎀 :
Nobody to save you 😂 all man for himself
2026-01-16 02:08:41
5
gifted_242
💫 :
Omo small vacation wey I say make I go for December I come meet say them don pack all my things Omo na ones everywhere blur for my eyes 😂😂😂
2026-01-15 10:23:55
19
omias_favour5
Lastborn_fave❤️🥰 :
The last few months wey I spend for Auchi, fear no even let me sleep. I dey hide my phone for the back of the wardrobe for night 🤣🤣. Senior man, abeg 😭😂🤣
2026-01-15 08:07:19
6
billiondollarbaby075
Billion Dollars baby :
need a girl here in auchi let's vibe together
2026-01-15 11:02:43
6
yo_mimilove
mimilove💗📍 :
😂😂😂guy
2026-01-15 21:16:54
4
To see more videos from user @iamdonpreshh, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About