@trenches_blogger: “I just received $120,000 simply for being Fela’s son Even 29 years after his death my father is still leaving me an inheritance No Wizkid FC fath£r can do that for them” Seun Kuti says
How comes am 39 I still don’t know FELA pls help me ooo
2026-01-14 13:21:48
6
adeniyibola77 :
show us the money
2026-01-14 13:02:17
3
Falleytee :
Are you his only sone🥺😏😏😌😏how many of una wan share am
2026-01-14 23:19:14
0
AKANJI 💫💕 :
$120,000 .. wey wizkid de spend a day
2026-01-15 12:27:52
0
ileri oluwa :
omo fela now big name o
2026-01-15 12:11:03
0
Stephen the comedian :
We go see wetin you go do for your own pikin
2026-01-14 15:58:28
3
D a N i E l :
Who is fela 😂
2026-01-15 06:58:32
2
ABT exchange 💱 :
Even wizkid papa no fit
2026-01-14 23:10:29
1
MamaSamCartoon :
Am indirect message to Davido family
2026-01-15 12:39:10
0
Rowland Rock76 :
you get work before
2026-01-15 12:58:20
0
ileri oluwa :
person way don die and person way dey alive una be fool
2026-01-15 12:12:41
0
ileri oluwa :
una no get sense at for this comment session
2026-01-15 12:11:43
0
dedong :
please don't drag anybody
Baba ade is bigger than this♥️♥️♥️♥️♥️♥️
2026-01-14 12:49:14
0
ÑÏČ̣Ê 😶🌫️😶🌫️ :
😁
2026-01-15 06:23:00
0
Yk_meeee :
Oya shey you wan compare your family money to wizzy money Dey play you go feel am 😹😹💔💔😹
2026-01-15 01:05:42
0
KELVO2BIZZY🪐 :
His big bro is cool with WIZ and thats more important
2026-01-15 00:56:02
0
DMM :
When champs go Dey your age in go still get this kind inheritance wey you get, wey go big pass your own self. The issue is, no be everything wey you feel you go talk or do 😂😂😂
2026-01-14 23:18:46
0
Temidayor🥰🕊 :
Show us evidence if e sure for u Mtcheeew
2026-01-16 16:34:22
0
Too calm 🥷🏽🍼 :
Remember some yahoo boy Dey collect pass that money oo😅😂 and e no too go far for them eyes
2026-01-14 22:20:28
0
foxy Lee :
baba e oni sun re
2026-01-14 22:01:00
0
Emi Yang :
If wizkid start now una go dey talk rubbish ooo una dey see seun now ooo okay👀
2026-01-14 20:41:44
0
S A V A G E🏝️🧸 :
Wetin Dey do this one 😂😭
2026-01-14 20:10:15
0
ola :
fela na army rubber they arrested him many time fela na government rebel fela.120k na money our papa no be thief like ur papa
2026-01-14 19:35:38
0
Malk Yakub97 :
U are right
2026-01-14 19:05:00
0
Adeshina 📿🤍 :
Hmmm deep fact
2026-01-14 18:49:27
0
Cote de Pablo :
Hope say u go do for your pikin too😂
2026-01-14 18:48:18
0
Hyper :
Real fact
2026-01-14 18:48:01
0
JAGA NATION 👀🖤 :
I love you bros…you give me money for Lekki that day oo❤️❤️❤️
2026-01-14 16:24:43
0
Chef xav_ier :
This man don forget the money wizzy pikin go Dey collect for One dance
2026-01-14 13:55:40
0
judejunior :
just calculate ur tax
make sure u no change mouth pls
2026-01-14 13:33:32
0
seun baby :
😁😁😁😁
2026-01-14 13:03:28
0
To see more videos from user @trenches_blogger, please go to the Tikwm
homepage.