@dk_baj: LAPOPIANO _ Boy Muller..#lapopiano #boymuller #fyp #lyricsvideo #dk_baj

DK Baj 🧸
DK Baj 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 17 January 2026 00:58:01 GMT
492268
49503
569
1913

Music

Download

Comments

regan_4040
REGAN♠️ :
So we for win AFCON if to say Chukwueze no dey? So we for no sabi asake if to say yhemolee and olamide no dey? So we for no know say momma na lover girl if to say jidex no dey? Pure me water guy l wan craze 😂
2026-01-17 15:29:22
493
its_boymuller
BOY MULLER ‼️🪖 :
LAPOPIANO drops on Wednesday guys 😩🔥
2026-01-19 05:04:26
191
patoblaqstone
Pato Rayze :
So Your papa Dey Pay Salary For Who Dey wash Plate and who dey lock gate
2026-01-17 20:12:54
150
le_nigevoire_guy
🇨🇮EMBERRY♥️💯🇨🇮 :
I no wan hear say person no love the song abeg. If you feel the lyrics tap❤️abeg🤗
2026-01-19 17:06:01
96
gfamedecorr
Gfamedecor :
See lines omo dis guy😊
2026-01-17 18:02:57
59
alaska3480
UNKNOWN🙉👾👻 :
abeg when this song dey drop abeg
2026-01-17 18:43:01
52
frontline764
Frontline :
Pour me water guy I 1 craze ☹️
2026-01-18 20:03:45
25
young_hajiy
Young_Hajiy :
tell me if u Neva pour garri and sugar inside nylon on your way home for sch in dos days
2026-01-18 12:25:09
19
yahmaqx4
Yahmaqx 🦅❤ :
Your song sweet 💯 w rich kids to the chat
2026-01-18 16:29:40
17
tharry4279
Tharry :
the lyrics are sick 🥰🥰
2026-01-17 20:10:44
11
bigkemz3
BiG Kemz🌹❤️ :
lines dey do wetin🥰🥰
2026-01-18 12:54:49
10
call_me_zani007
Troublemaker :
If no be MKo we for no know say Almajiri Dey
2026-01-19 18:21:10
19
weltyval
mario :
Why this song nor dey Spotify??
2026-01-19 19:25:28
5
queensunday225
Almarai 💦🙌🪻 :
so u never use beans chop cold eba? so u never chop empty white egusi with rice? so u never help ur neighbour fetch water because of food? pour me water i wan craze🤧😭
2026-01-19 12:22:37
6
9694afro
Afro :
⚡️:LAPOPIANO drops on Wednesday guys 😩🔥
2026-01-20 07:48:58
5
pia_lifestyle1
PIA_lifestyle :
you no dey queue for line😌 pour me water guy😂🥰
2026-01-17 22:22:50
9
mightywolf001
@WOLF :
see lyrics i love it man
2026-01-17 16:33:19
5
its_me_martha5
its_me_martha5❤️🔥🔥🍭 :
So much love this song 🥰🥰
2026-01-17 17:42:28
5
kawubuoye
KAWU BUOYE :
Pour me water o
2026-01-17 21:46:06
6
creamberry041
creamberry041 :
Nah only me no know wetin Lapo baby mean😩
2026-01-18 10:24:49
15
__yet_1
Yetunde ✨ :
I need boy muller to win so bad… he is so good!🙏
2026-01-17 20:05:45
30
gnf_10
GÑF👽 :
so Morocco for win afcon if brahim Diaz no dey
2026-01-19 14:55:08
5
call...mhi...abigail
chizzy baby :
Omo I'm a lapo baby buh we dey chop breakfast by 6😂😂
2026-01-18 14:41:46
5
harrygator007
HarryGator007 🦅 ❤️ 🥷 :
2026-01-19 12:10:05
1
dj.blizz
Djblizz :
2026-01-19 12:01:07
1
To see more videos from user @dk_baj, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About