@askofkash0: And i still fall for it๐Ÿ˜น๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ#trend #fyp

๐•‚ ๐•’ ๐•ค ๐•™ ๐Ÿงƒ๐Ÿ›๏ธ๐Ÿ˜’
๐•‚ ๐•’ ๐•ค ๐•™ ๐Ÿงƒ๐Ÿ›๏ธ๐Ÿ˜’
Open In TikTok:
Region: US
Monday 19 January 2026 14:41:53 GMT
387161
72390
434
57144

Music

Download

Comments

evilkingdeals
KING DEALS ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ”ฅBACKUP ๐Ÿชโœจโœˆ๏ธ :
Omo na once I end streak of 350 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
2026-01-19 19:07:37
908
ovh_xvii
Dami ร—ฬทฬทอœร—ฬท :
One girl blocked me join sef me wey be India cl ๐Ÿ™‚
2026-01-19 18:14:09
590
big_kenny05
Kenny๐ŸŒธ๐ŸŒท๐Ÿ’• :
Three of my streak patterns don block me sha๐Ÿ˜”๐Ÿ™‚
2026-01-19 18:37:28
126
obasagotbroke
oBaSa cHuCkWu๐“ƒต :
E no go better for those people way dey put billing write up
2026-01-19 20:47:05
162
marho_fresh
MARHO๐Ÿฆ…โœจ :
If his name start with M he owes you an ice cream shoo ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚ Billling format Dey oo ๐Ÿ˜‚
2026-01-20 01:06:43
93
idgf875
.!!๐Ÿ’”. :
any boy let's keep streak ๐Ÿ˜‚?
2026-01-20 19:44:52
17
barbii.nelly2
Wealth :
Share come pass likes una Dey vex ooo ๐Ÿ˜‚
2026-01-20 21:37:43
35
dezo_4k
DESMOND๐ŸŒด :
Like ehhโ€ฆ. Why u go de streak me wig and iPhone ๐Ÿ˜
2026-01-19 16:22:49
63
khalifawire_
khalifawire_๐Ÿฆ๐Ÿ๏ธ๐Ÿš :
As I dey off ham !! Dem Dey restore ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
2026-01-19 21:23:33
61
tjblink1
T jayyy๐Ÿช– :
Amajiri and streak 5&6๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
2026-01-19 17:35:06
57
user1234mayordc
Mayor dc๐Ÿค๐Ÿช– :
Which one be if ur streak partner love u he will send u money now ๐Ÿ˜‚,na once I off the fire ๐Ÿ”ฅ
2026-01-19 21:58:20
27
chase_fx_1
๐‚๐‡๐€๐’๐„๐ŸŒ’ :
Na once I quench the fire๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
2026-01-19 19:28:05
55
kayode595
KAYODE๐Ÿ€๐Ÿงƒ :
Like WhatsApp people don dey enter TikTok ๐Ÿ˜‚
2026-01-19 19:43:43
25
easy.way90
๐ŸŽฑ๐ŸŽญ๐Ÿ—ฟ :
wetin I wan be escape for relationship na streak partner wan dey do
2026-01-19 20:37:53
11
mr.h.i.m1
Him๐Ÿ˜ˆ :
Fr broo one girl jus tell me now say I go credit am when ei reach 100 Omo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-01-20 08:38:24
7
dead_already3
โ„•๐•–๐•จ๐•ž๐•’๐•Ÿ๐Ÿ’š๐Ÿช– :
To keep streak with girls com Dey fear me ๐Ÿ˜‚
2026-01-19 19:34:56
11
whizzyvibez0
Whizzy_vibez โค๏ธโœˆ๏ธ :
Anything like send money or get something. Na laugh emoji I dey use reply ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-01-19 20:27:17
8
sammyf._.x1
๐Ÿšญ๐Ÿ•ท๏ธ :
i swr
2026-01-19 17:26:53
8
bigpromzy05
ฦvil P@ร‘d@๐Ÿผ๐Ÿช– :
I gats quench de fire brr
2026-01-19 20:35:06
7
roddy_frmdao
๐š๐š˜๐™ณ๐™ณ๐šˆใƒก๐Ÿฆ‰ :
Na all those people when dey do the bill your streak partner. videos we supposed gather beat ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-01-20 08:08:10
6
damzy849
๏ธDAMZY๐Ÿ–ค๐Ÿ’€ :
Once use scope tell me u no Dey ever guide e yenk me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”
2026-01-19 21:36:40
12
.osarumwense
ไนƒลธแŽถ แ—ช๐šˆ :
Na once I off fire ๐Ÿ˜น๐Ÿ’”
2026-01-19 20:11:09
20
mr.emmy247
Mr๐Ÿ•ท๏ธEmmy ๐Ÿ™‚โ€โ†•๏ธ๐Ÿ’• :
Na those people wey dey put those billing write up I blame ๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜‚
2026-01-19 19:26:19
14
smartstephanie2
โ™กStephanieโ™ก๐Ÿ’— :
Why I nor go bill you when I dey streak you nyash???๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ
2026-01-19 23:00:41
16
just_mobii
๐‘ด๐‘ถ๐‘ฉ๐‘ฐ :
Na Billing streaks I jus Dey receiveโ€ฆ instead of แบผvรฏล‚ receive
2026-01-19 21:04:46
16
To see more videos from user @askofkash0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About