Omor Air Force guy collect my babe, me and my boys Dey gather come… no even beg…
2026-02-17 09:01:54
723
Sir Goddy :
Imagine some thieves come get mind,dem come say dem wan come rub this place😭😂
2026-02-17 11:53:22
192
. :
Why is my fyp filled with military TikTok 😭
2026-02-16 20:28:50
325
Ccardio🥶 :
Beecroft 💯🦍❤️
2026-02-16 13:24:07
259
RIDWANULAHI🤍👑 :
All of Una wey dey make mouth for this comment section if you jam soja you go compose they make mouth online😒
2026-02-17 21:36:01
10
Becky Ahmed🔥🫠 :
lol i must buy form next yr if fear gree me 😭💔
2026-03-07 16:35:15
2
AYOMIDE :
Ehn 😭😂
2026-02-18 13:30:14
16
GABBY🦅 :
Lowkey naija get tools oo, na bad governance de make us look very poor
2026-02-18 10:23:06
2
Arsenal son and 1,673 others :
Place wey I dey enter for ghost Recon take dey carry the plane run so
2026-02-18 13:40:40
3
山丨乙Ҡ Ҡ卄卂ㄥ丨ㄥ 😇👾 :
who no go , no go know ☠️
2026-02-16 19:30:16
2
INFANTRY RANGERS ❤️🩹 :
I never regret to be a soldier ❤️
2026-02-20 04:48:40
1
wayne🦅❤️🦅 :
you setting make fine I for like come dey there for view
2026-02-17 15:19:55
2
ghøst 🛳️🪖🪖⚓( backup) :
beecroft military base
2026-02-18 18:57:58
2
heisRayčy :
Keep it clean 💪
2026-01-20 00:11:58
1
MODAK UY SCUTI 🪖 :
My inlaw told me since I was a kid say e go carry me come base till 2day general dey see me run cuz I dey always remember am 🤣🤣🤣🤣🤣 last time I enter Ibadan I call am e off e phone let my sister say if ask after am make she tell me say e travel oo 🤣🤣🤣🤣 I too love am 🥰🥰
2026-03-01 09:14:46
0
Mr KING👑 :
omo I go like join military, make I get self discipline
2026-02-18 08:45:47
2
꧁༺ GԞΞYZ༻꧂ :
I wish I could be in this settings 😌
2026-02-17 14:00:42
2
Big marv :
my love for this ...uf
2026-03-26 13:17:11
0
🎭JEMOH🎭 :
🫡
2026-02-17 23:11:54
1
McMelli Clever :
❤️❤️❤️
2026-03-28 08:54:40
1
Darkskingurl🖤✨🥀 :
🥷❤️
2026-02-16 20:26:20
1
尺丨ᗪ山卂几_千ㄒ千🛍️🪖 :
😹😹😹
2026-04-19 13:44:48
0
TikTok :
when it's time to fight bandit
2026-02-18 09:52:44
23
KaREEM ⚡ :
Everytin buh 2 fight boko haram
2026-02-17 18:10:14
7
Just_faith🌴❤️ :
Nah this uniform I fear pass for all Nigeria uniforms anytime I see them I heart go just cult💔
2026-04-17 22:12:22
1
To see more videos from user @bhigfreak, please go to the Tikwm
homepage.