This music go make well if zlatan dey for backup...
Aeeee!
2026-01-23 07:59:26
2303
Write ✍️ with Musa 📚📓 :
But guys!!!! If we look into this matter well eh na only God big pass Wizkid oo
2026-01-23 10:22:28
1970
Dre_starizy98 :
I swear Fela go think say na Ai
2026-01-23 07:05:27
1097
Marvins 😎 :
Na you and Wizkid Dey write song ?😒
2026-01-23 09:03:20
542
Oded baranzan :
When song drop but you sabi am😁😁
2026-01-23 07:05:48
596
🦎 :
Na only you like wizkid pass me for this life 🥹🦅
2026-01-23 07:15:52
411
꧁༒☬ 𖤐 LIL REDD 𖤐 ☬༒꧂ :
Wetin de do you self? Song wey never reach 24hrs you don sabi am finish ❤️🦅
2026-01-23 10:39:54
398
ENUGU FURNITURE & HOME DECOR :
na person wey love bigwiz I dey follow back🦅... biggest bird till death
2026-01-23 11:54:20
195
Manlikecaptain7 :
2026-01-23 09:37:32
129
ZOREX👽 :
thank God for Wiz🦅❤️world would have been boring without him❤️🩹
2026-01-23 07:09:00
55
sufficient fundz :
oya na
2026-01-23 07:02:57
28
WAY OUT 🤍📸🪖 :
2026-01-23 10:56:56
9
DJ STARRY ❤️🦅 :
Why una nor dey talk about the person wey produce all the beat like wetin the guy take guy beat too sweet from turbulence to Jogodo to iskolodo to Alaye all the beat na blast
2026-01-23 09:13:43
6
꧁ Alphonz💀 ݁ᛪ༙ :
2026-01-23 07:19:28
19
JOANNA🤭✨💜 :
Sweetness ❤️
2026-01-23 10:30:46
14
𝗦𝗹𝗮𝘂𝘀🦅 :
REAL 🔥
2026-01-23 06:59:18
57
Godstime :
REAL 🔥
2026-01-23 07:41:10
6
winnie_ie7 :
BIGGEST ❤🦅
2026-01-23 07:15:04
8
MR M!NDS£T🔵 :
if Fela kuti big pass Wizkid make he drop song tomorrow make Dem stream am
2026-01-23 11:23:04
479
A.no.ny.mous📿 :
Song wey just drop, you don dey chop am like say Big Wiz give you the lyrics 😹💯🦅
2026-01-23 07:00:14
44
Rockybee :
Jam🔥
2026-01-23 07:29:47
8
Şalmest 🦦🐾 :
First ❤
2026-01-23 06:55:24
17
🄰🅂🄺 🄾🄵 🄽🄸🄽🄴🥳💥 :
How you take Sabi sing song way they release today
2026-01-23 11:01:20
97
卂卂尺乇 🪖 :
we eating good 😁💞
2026-01-23 06:59:06
7
To see more videos from user @dareal_bl, please go to the Tikwm
homepage.