Omo iPhone no fit play private lobby? E dey delay somehow.
2026-07-19 13:33:07
1
Bamzy_Ben :
omo, my 3 fingers hud good for shotgun but e no good for other guns 😪
2026-01-23 09:34:58
50
drew2segsy :
14 pro max you play 2 matches iphone dey automatically reduce brightness. even if Auto brightness dey off. if i try put screenrecord even 1 second i dey instantly start lag
2026-01-24 03:45:44
8
olajuwon05 :
Thank you so much ❤️
2026-01-24 11:40:58
1
ᏆᏚムGᏆ ꫟ :
I no sabi watin do my codm speaker 🤲😭if I Dey follow my teammate talk dem no Dey hear me and me I Dey hear them 😭Abeg help my life
2026-01-27 15:04:52
0
Ķēňžø~Bãčķůp pâğê ♧♧♧ :
you understand 😅
2026-01-23 22:07:59
1
Say hey to kasher😋😋📿 :
Thank you bro
2026-01-24 10:00:55
1
benjamin.o12 :
Bro my doesn’t appear
2026-03-17 03:21:59
1
Big_Topzy_☪️❤️🥶 :
Please 🙏
2026-01-24 10:37:56
1
Freaky🐉 :
Next video 3 fingers or 4 fingers? Am so sorry if you are using 2 fingers I can’t make videos about it 😭😭
2026-01-23 11:59:17
14
🙂 :
you sha never no sorrow guy you just make me happy 😭😭🙏
2026-01-24 01:40:09
15
່ :
Abeg that sleeping botton how una Dey add am
2026-01-25 02:55:34
0
Evil :
Which phone be that
2026-01-23 15:58:02
5
Mr*ITALIAN 🤡 :
how do you video your phone like this
2026-01-23 10:58:46
2
𝐋𝐢𝐳𝐳𝐲ᥫ᭡ :
I can’t find ultra on my own 🤧
2026-01-24 09:56:08
3
📿Şçõțț Ðç🩶🥷 :
Where can I buy those thump sleeve?
2026-01-24 06:17:31
1
🖤༒ ᙂƐƝƬԼƐ ༒🖤 :
Your phone no day hot 🥵
2026-01-24 06:39:02
2
The One 📿 :
U just gain a followers
2026-01-24 08:38:50
1
𝙈𝘿 𝙑𝙞𝙨𝙞𝙤𝙣 ✨🥷 :
Wait which phone be this self way I no see cooler 👿
2026-01-24 09:22:17
1
✞ ⋆♱ ☀︎ :
Please sir show two finger hud setting 🙏
2026-01-23 10:34:12
1
Matt Gallagher :
hw many fingers u dey use
2026-01-24 08:20:30
1
To see more videos from user @codfky, please go to the Tikwm
homepage.