@freshtynee1: 😉 oti ye ee Pls follow my back up account @OLORUNFUNMI 🤍 #fyp #viraltiktok #repost #fedpolyede #2026

OLORUNFUNMI
OLORUNFUNMI
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 24 January 2026 14:06:10 GMT
634315
104691
1614
9226

Music

Download

Comments

yhb177
YHB🥰😘 :
i fit pick your call and on flight mode 🤣🤣🤣
2026-01-25 11:35:58
781
richie_6024
Richard ✨💨 :
Aya werey gan sehh 😂
2026-01-24 15:37:27
604
makeupartistiniree_osun
Justiebeautyempire 💄 :
We ladies Dey do that sef so make Una Dey calm 😂
2026-01-25 12:34:46
176
bleda168
bleda 78 :
aje nah my behavior be dis😂😂, I no no say someone like dis dey except me
2026-01-30 14:27:49
52
project_boy1
Kores ✞ :
So me😂😭 I fit even dey hear you make I dey shout “hello, hello” con cut am 😂💔
2026-01-25 12:49:19
119
bahmehdaylay
bamidele♍ :
I love doing that pah! At least i don register missed calls for your side.
2026-01-24 22:27:40
111
siscoboy1
siscoboy🪖🎭🗿 :
Ajeh I think say nah only me 😂😅
2026-01-25 07:28:11
131
amibelle__
Ammie|nurse explorer :
Reposted by someone’s KING😂
2026-01-27 03:50:32
21
doncash730
Don cash 🥷💖 :
Sure 😏
2026-01-24 16:22:37
58
jobbyfabrics55
Asi’¥ah🧕💜(ٱسِيَّة) :
Me slf dey do this thing ooo😂😂😂
2026-01-25 01:39:03
18
lai_fire
lai_fire :
Werey tiwa tun gba omo odo oo 😭😂
2026-01-25 09:23:38
9
beautybynimmyuk
BEAUTYBYNIMMYUK :
This guy don cast me 😂😂😂😂
2026-01-27 18:19:29
8
funmilorlarariyo
BiG Grace♌️(OMO ARIYO) :
Jesu 🥺you don catch me 😆😆😆
2026-01-27 08:52:27
7
chasedream01
🅱️ADBOI SMART :
Nah me be that😂😂😂
2026-01-24 14:46:22
5
mayowa1266
Pretty🫧🥀 :
Fr😹😭
2026-01-24 20:12:09
7
ajoke_283
AREWA OBAERITOSIN✡️❤️🕊️ :
Allah Walai 😌😂
2026-01-26 22:39:02
5
ricksonyrn
RICKS🅾️N🐾 :
Me
2026-01-24 17:13:19
6
choopy87
Big 👻Choopy👑 :
Ajeh 😂😂
2026-01-24 20:56:25
7
janemiike_2
JaneMiike_2 :
Reposted by a serious remorseful boyfriend 😂😂😂.
2026-01-27 03:41:54
5
ayobamidele03
BAM_BAM♈️🔥 :
This guy nah Baba werey 😂💔 e just Dey spill deep relatable secret 😂😂
2026-01-24 20:36:21
5
gabrielidowu46
Tommy®️🤞 :
Why you leak the secret na 😹😹😹
2026-01-25 02:06:48
5
mickyboy908
☮️ ADEWALE ♊️ :
Bro You don go cast update wey I dey hide 💔😩😭
2026-01-24 19:15:05
5
ayinle0012
𝙸𝚢𝚊𝚗𝚞𝚘𝚕𝚞𝚠𝚊🎀❤ :
Omoh nah be this oo😂😂
2026-01-24 15:35:36
7
topzzikaymk
BIZA💉🩺🤍 :
This is just pure me😂😂 even if I call my dad I dey always pray make he no pick because after normal talk nay how to get married he go dey talk about 😩😩
2026-01-24 23:37:08
11
saheedshile
Saheed :
We plenty 😂
2026-01-25 23:15:21
5
To see more videos from user @freshtynee1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About