If I get the money I go buy am. Life na small small
2026-01-28 12:58:34
1000
Horlarmhy :
That’s my prayer point oga 😳
2026-01-28 09:08:53
254
张王伟 :
a win is a win 🏆
2026-03-01 11:31:48
136
🦂*PENNY🤡WISE👾*😈 :
Don’t allow anybody to pressure you
2026-01-28 07:33:16
319
📿IBRA 🪫GAZA🤬🚀 :
I get the money to buy am but I no own buy am 😂
2026-01-28 12:33:42
86
☘️Sammy_🙂↕️💕 :
E no concern me 😒😞 even if I get money for car I go still buy bike 😒
2026-01-28 09:03:33
97
*Risk Is Better Than Regret🪔✨ :
1.6m no small oga, any way sha the bike sharp here 🤭🥰
2026-01-29 00:18:58
57
Stable🫀: :
Sha leave am like that 🤣
2026-01-29 00:36:07
49
爪ㄩ丂ㄒ丹卩卄丹 📊♉ :
omo I disagree with Geh Geh on this one o 💔
2026-01-31 07:48:10
14
GEE BOY🥶 :
i have ladies bike red color mate 90 I don try na 😂
2026-01-28 15:39:20
17
T R I N I T Y ™ :
Na achievement too
2026-01-28 20:53:47
6
Malik 𓃵 :
if you like talk pass like this 😂
2026-01-31 05:58:19
29
𝐀𝐅𝐎𝐋𝐀𝐁𝐈♛001💀💚 :
Omo bruh leave me oo💔😂
2026-01-30 21:46:24
6
Jeff Wrld :
Life na step by step 😊 some ppl dey wey no even get money for public transport 😪
2026-03-04 05:25:12
11
𝕋𝕙𝕦𝕘🧃🥷𖣂 :
Guy I no fit do pass myself, small wins call for a bigger one 😒 na person wey buy bike go dream for car make una no Dey pressure ppl mind,
2026-01-30 20:19:00
5
Coded_Richie💫😈☯️ :
omoh am coming back to this page I promise u😔
2026-01-28 08:38:05
65
:
Thank God say Na since 2025 I don buy my own 😏
2026-01-28 21:55:34
11
Junior :
Oya Come Beat Me 😑😏😌
2026-01-30 15:02:36
8
M7 Black mirror :
2026-01-27 20:14:47
12
Prince dion :
Guy wtf 😂😂😂
2026-03-01 19:15:27
7
No_cash :
Nah small small we dey do ham 😏 we get bike still get house 🏠 going low key🤣we can’t just run pass life bro 😎 nah who dey alive still get hope 😓 who die no get hope again so rest boss.no be there you dey before if not by God and people who helping you on this app you won’t get there so rest.so many people get the money to buy car 🚗 just want to finish there house before getting the car 🚗 that’s it
2026-01-30 18:16:30
20
👑Just_Me👑 :
everybody get watin he desire cuz we buy bike no mean say we no fit buy car 😒😒 I get the car sha 😂💔
2026-01-28 10:35:10
11
GOD FIRST🥰😍 :
Don’t allow anybody to pressure you
2026-01-28 08:29:13
7
Nnadiukwu🔥🦅 :
E no concern me 😒😞
2026-01-28 16:02:24
5
༒✞Ðẽmøñ༒✞ ✨🛍️ :
Scraa 😅😅
2026-03-26 12:58:13
1
To see more videos from user @gehgeh_media, please go to the Tikwm
homepage.