Rule number 1: complete the mission first before you spend the profit 😩
2026-01-30 15:33:01
5527
Korex :
Smart ones would deliver first before going out to spend the money 😭
2026-01-28 10:50:58
10143
Ope_yemi123 :
I go first lie say the change dey my pocket 😂then act surprised 😂😂
2026-01-28 11:34:06
3778
💔 :
Na who them dey send go buy fuel go relate 😂😂
2026-01-28 17:40:44
3382
Araba 🥇Snr :
I carry my mama go another shop way them Don close, my mama later surrender 😂
2026-01-28 19:23:41
1552
thoniasmart 🥰 :
dey play
2026-07-08 14:15:35
0
iamgifted06🌴🏝️ :
Me and 99 others this year!🔥
2026-01-29 09:48:54
782
💠LET_LOVE_LEAD💠 :
Rule 1; always deliver item first before spending change… even if na fuel
2026-01-28 15:03:21
880
CAKE VENDOR IN AGRIC/IKORODU :
Me wey my papa give me 1k to buy fuel that time, I kon buy ice cream 200 for road as I reach filling station, fuel no dey, I go another filling station, dem no open....na so ice cream kon sour for my mouth😂
as I dey cry dey go house with keg, na one man kon ask me say wetin happen, I tell am say I lost 200, he kon give me 500....I buy suya 300 kon add the 200 join the 800....na God save me that day😂
2026-01-29 17:05:27
348
✨Al-Hameediy✨ :
I remember when I still dey buy fuel for our mosque then 😂😂
2026-01-30 19:31:17
176
BAD GHOST 🔞🥵 :
The passing of long route so you can finish what you are eating 😹😹😹💔
2026-01-29 06:16:50
861
KayBanx :
You shouldn’t spend that kind of money immediately. Keep it for like a week.
2026-01-29 09:38:32
418
OLUS :
The last guy wey like my comment Dey uk like this 💯
2026-01-28 11:44:41
512
FUNMIGHT BOSS(024 :
Even if it's insulting, bring me back here. na ontop bike I dey 🙏
2026-02-03 13:56:29
62
FAVVY🌸BROW|LASH|TAT IN MEIRAN :
Rule no 1 don’t spend the money until the case is settled 😂
2026-01-29 11:00:17
174
tizzy :
abeg aunt abiba follow Me oooo
2026-04-26 16:54:41
0
Oluwatosin💙 Johnbull :
I pray our parents live long to eat the fruits of their labour in good health and in wealth
2026-02-05 20:06:33
23
. :
Wednesday viewers can we be friends ☺️
2026-01-28 15:41:39
262
HONORABLE PIZZLE 🇫🇷 :
:Me wey my papa give me 1k to buy fuel that time, I kon buy ice cream 200 for road as I reach filling station, fuel no dey, I go another filling station, dem no open....na so ice cream kon sour for my mouth😂
as I dey cry dey go house with keg, na one man kon ask me say wetin happen, I tell am say I lost 200, he kon give me 500....I buy suya 300 kon add the 200 join the 800....na God save me that day😂
2026-01-30 23:32:38
53
Paul :
she missed it
complete the mission first before spending the profit 🧏
2026-01-31 07:04:27
6
Beckley :
The young me will immediately tell her I bought it from someone hawking 😂😂😂
2026-01-30 13:34:38
27
𝙾𝚐🎖𝚈𝚞𝚜𝚕𝚞𝚟🌟𝚆𝙺💡💐🍴 :
Omo this video make me use almost one hour for comment section, seeing some legend wey don chop out of errand money , just they leave there part of experience, I con see see out of all there experience , na everything almost happened but I never being caught for once , then he Con be like God self like watin I dey do them 🤔😒🥹😹😹😹
2026-01-31 07:46:14
24
Ayo Dawson 🇳🇬🇧🇷 :
we the real OGs will deliver first before spending
2026-01-28 15:17:43
145
🌴OŁÜWÄDÁMÏŁÃRË🧃 :
Especially petrol make you don spend money for road make you reach filling station make them no open omo
2026-01-29 11:17:43
52
MHIDEY🦅🦅 :
if dem send you to by 5k petrol and you buy 4k own gather here😂😂
2026-01-29 17:43:04
11
To see more videos from user @arinolalymar, please go to the Tikwm
homepage.