Omoh since gehgeh never succeed from yahoo ehh e dey pain am like mad oo
2026-02-01 17:32:32
27
ᴀʀʙᴏʏꜰx.🪐 :
Geh geh abeg e don do you ooo
no con de discourage men here 😏😒
2026-01-31 06:20:30
11
TᗩKEᖇ🦍🚀🚀 :
Because content favor you e no mean say e go favor others
2026-01-31 11:02:40
554
sinta191 :
No be yahoo boy dey gift una 😏
2026-02-01 19:47:55
313
Wahala net :
you are absolutely right bro
2026-01-29 01:14:13
148
꧁༆ WH¥PAL! - CLT ༆꧁ 👻🍀🎊 :
If no be yahoo I no do 💀😂
2026-02-01 00:32:43
61
JUDAS🖤🥷 :
Life will Favour you this February if you believe amen❤ 🙏
2026-02-01 08:17:25
137
XTONNA :
Well trust me last year I was begging guys who look up to me years back for 2k but now it’s a whole different scenario. Thanks to God more elevated and more better than I have ever been all in the same game
2026-01-29 00:11:49
83
FREE B 🌟 :
say no to fraud
2026-04-14 10:34:15
11
N A T I O N 🪙 :
If all of us do content who go come support others?
2026-02-01 22:15:56
18
Sami/Clips :
Guy you talk truth i da bomb but I still da post movies for YouTube
2026-02-07 18:19:09
7
Lana Smith :
Omo na true oo
2026-01-29 03:51:10
18
🐝𝕋𝕨𝕖𝕟𝕥𝕪ℝ𝔼𝔻🧃🔐 :
2026-01-31 21:15:57
12
Chima Henry 5998 :
advice is free but decision is personal.
2026-01-31 08:58:24
5
𝑬𝒛𝒆𝒌𝒊𝒆𝒍⛑️ :
no be everybody content dey work for
2026-02-05 09:57:03
6
✞𝑯𝑬𝑰𝑺_𝑷𝑨𝑹𝑰𝑺®𓃵 🇳🇬 :
This advise na for una never collect $10 -$100k before 🥱
2026-02-21 20:04:24
5
Lorenx!… :
Bro nor be everybody sabi talk like you nah.
2026-01-29 11:54:46
5
Sae Vibez 🙂↔️🤑 :
No do yahoo keh😂 I no follow u for this one, nah yahoo give me my iPhone 17 so why I go stop am? When I Dey find my GLE 😂😩
2026-02-01 21:46:12
6
🪫💔 :
lol 😂 so because content dey favored some of unah no mean say e go favor all of us. Yahoo don favor a lot of people. Geh geh way don mad since the day him talk say Davido and wizkid get money pass Ronaldo nah since that day I don know say nah rubbish this man dey talk he’s overhyped.
2026-02-05 02:17:03
5
🗿 :
Aja na this video my guy watch finish go edit content acc 😂😂😂
2026-08-29 14:17:04
4
Lisa honest :
GehGeh I like you bro your tok
2026-07-01 09:51:35
1
Big Nicky :
Geh Geh this one no enter ajeh 😂😂😂
2026-02-06 22:11:04
4
GOE🛐 :
Who need blackmailing and inheritance update 😌
2026-02-01 22:39:05
2
Jùńíør 1%⛷️🇫🇷 🪖 :
Ajeh 😂😂
2026-02-01 08:36:19
4
. :
my brothers wetin do copytrading and networking or e-commerce
2026-02-05 17:54:21
2
To see more videos from user @iam_cblog_, please go to the Tikwm
homepage.