Which generation did I find myself in like this Abeg 😅🤦💔
2026-01-31 01:56:14
707
Bella :
Person don fit explain or read am? Cos I still never understand o
2026-01-29 22:16:48
327
Gift✨ :
Can someone use voice note to read for me🌚
2026-01-28 15:54:37
369
Stephanie09 :
Crazy things are happening ooo
2026-01-29 05:00:48
75
OLÁ💯🥷 :
My brain first hang
Abi I no sabi read again
2026-02-07 23:23:47
45
JustMJ❤️ :
E com be like say person nor sabi read again
2026-02-03 13:03:51
7
Maren🥺 :
Many are mad
2026-02-08 03:34:02
29
LIKKLEMISSDEBRAAAA🦋♾️ :
2026-02-07 20:56:54
16
Bibi🌸 :
Jesus come oooooooo
2026-02-04 19:28:41
12
𝓐𝓷𝓸𝓷𝔂𝓶𝓸𝓾𝓼... :
time don reach for me to sleep 😴💤 una good night 🌃
2026-01-30 02:56:12
15
divineigbinoba :
Wow
2026-01-31 09:32:21
5
SAINT BADDIE💅🫦 :
Jesus😭😭
2026-01-31 14:13:44
9
christabelcuzzy :
i was shocked 😳 and still in shockkk
2026-01-30 07:51:42
9
favour🌍♍👩⚕️ :
Abi na me nor Sabi read again 🙄
2026-01-30 23:10:37
5
MAY GEMINI⁷ :
I wan sleep first, e be like say na the sleep wey dey worry me cause am I no too see weytin she write😳😳😳
Abeg make person bring me back when my eyes don clear🙏🙏🙏
2026-02-05 22:58:54
97
RL🦋 :
Lahilah 🤭
2026-01-30 21:13:00
6
Nabilatu❤️ :
Is like I am reading backwards 😩wetin dey caption abeg😂😂
2026-01-28 15:21:23
62
Mabel🤍 :
Zion we fly😂😂😂😂
2026-02-04 18:19:04
6
Nmesoma :
no be una fault na me never sleep by this time.
2026-02-06 03:07:12
7
Ebere 🌸🦋 :
Me sef dey wonder wetin she write because whattttttt
2026-01-28 23:20:23
35
Adepypa💫 :
Time don reach for me to sleep 😴💤 una good night 🌃
2026-02-07 21:08:05
5
To see more videos from user @trenzy._, please go to the Tikwm
homepage.