@1santinoblog__: Oloro posted this on his snap story #fyp #pocolee #yhemolee #sophiaegbueje #oloro

1santinoblog__
1santinoblog__
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 28 January 2026 18:02:37 GMT
557375
59464
508
9668

Music

Download

Comments

fakeghost4r
Lost… Waiting to Be Found ✨ :
Na so them spoil my last relationship 😭
2026-01-29 07:01:00
1191
wfolamilekanfashola
Ola 🙈😜 :
Especially Lagos boys 😁😂
2026-01-29 08:04:32
987
__miderhatesgirls
MIDER 🪖💳 :
Omorrr 😂 dem never describe how your babe yansh be 😂 you no go fit argue 😂
2026-01-29 06:45:27
546
officialdjsmooth
Fijabi Nelson Oladimeji :
We don dey wedding before wey my friends dey use groom dey laugh 😂😂😂 omo tati batie je leleyi lo fe sile 😂 I just carry my chair comot jejely 😂
2026-01-29 10:38:38
108
expensive989
I R E M I D E 🏀📎 :
Please who have his snap handle anyone here
2026-01-28 19:23:55
259
waledc022
𝙰𝚍𝚎𝚠𝚊𝚕𝚎🐐🌴 :
This Egbon na Wereh😂
2026-01-28 18:55:02
419
mamhc0
❤️ :
So na foreign them no Dey ya?? Dey play na them spoil pass
2026-01-29 18:20:53
32
midecares03
Ms. Mide🌹 :
them they always think say na saint them go keep for house 😏😏take am play first 😂
2026-01-31 06:29:36
23
semi__logo
SEMI LOGO✔️ :
Is there anything wrong with in dating someone your friend don date before ?
2026-03-23 07:49:48
8
eliana___00
Eliana :
Even if dem no do e dem go talk say dem do ham…
2026-01-30 07:25:34
16
hishahair4
Hishahair4 :
Awon werey
2026-01-29 10:16:06
57
kamara__u
kamara__u :
he’s not okay😂😂😂
2026-01-28 20:04:57
82
_theblackjesus_
_theblackjesus_ :
Them no lie oh
2026-01-28 19:13:52
56
oluwizly_hot
ÒGBĘNÍ OLÚWIZLY :
lol den go make sure say u lose interest ni oooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 no go area
2026-01-30 11:42:42
7
upmight4
Upmight :
What I can never do
2026-02-12 10:19:38
5
bashorun_gaa0
OKIKIOLA :
Similar things na so he self Dey describe girls make you wake up
2026-01-28 19:10:20
78
nnowo21
OGUNNOWO :
Dem go still show evidence
2026-01-29 17:15:23
17
bolanle_276
MORAYO & MUM 👯❤️ :
Ele nu ni won 😂😂
2026-01-30 06:30:42
5
ruth.xxx
𝓜𝓼.𝓡𝓾𝓽𝓱💕 :
So real 😹😭
2026-01-29 12:34:16
15
mayor_kush
GENTLE :
Allah 😂😂😂
2026-01-28 18:21:59
20
paintwithtife
PaintWithTife 🎨 :
I for tag one egbon.. but make i they look
2026-01-29 17:32:43
8
unspokenrules.hq
UnspokenRules :
Make oloro swear say him never do am before too
2026-01-31 20:49:46
9
twilapagan
H A P P Y 😊 :
na why I no dey ask anyone who i wan date. I no wan hear anything. leave her abeg
2026-01-29 15:45:15
12
geebee052
Gee Bee 😇❤️ :
I swear
2026-01-28 20:54:25
13
omooba_adeyemi_
TeezyMarley :
Omo ti mo ti pa 🤣😂
2026-01-29 02:14:20
9
To see more videos from user @1santinoblog__, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About