35M? is that amount not too small for a 500 naira stake ? na 100 naira to win 125M we dey play here
2026-02-04 15:22:08
347
Who Knows? :
500: Naira is too much, Na 10Naira oh
2026-02-04 07:49:16
18
️ :
everything na mindset 😂
2026-02-04 07:32:44
70
Educator📺 :
😭😭 wetin be 35 Million if to say arsenal and Chelsea at least produced 2 goals yesterday
2026-02-04 10:14:44
39
Gentle wind … 🌪️🏝️🍃 :
2026-02-04 07:53:09
162
T.I :
we don't expect but "Hope" is what kills
2026-02-04 18:47:56
2
Teddy Lucius :
Omo
2026-02-04 07:48:39
44
blackheart🖤 :
d way all my games dey cut cut ehhh Omo
but I no go give up never
2026-02-09 18:44:20
6
Mohammed Ali :
You wan make I use 10m 😒😂😂
2026-02-04 09:04:49
5
ISHOLA 👻 :
I will win 😭😂😂
2026-02-20 21:58:56
23
𝕷 𝖔 𝖓 𝖊 𝖗 ✨💚 :
I will win oo
2026-02-04 07:40:15
3
✞︎𝕱𝖗𝖆𝖓𝖈𝖎𝖘✞︎ :
for where person win 89million with 88 naira 😂😂, he even cashout ni oo😂
2026-02-14 17:24:57
0
Yakubu :
me wey 100 naira win 16k yesterday
2026-02-06 11:36:02
2
Mide_Yrn :
Insha Allah
2026-02-10 18:54:58
1
Kizzjoi🥀 :
We go again tomorrow
2026-02-06 21:08:19
2
Charlie Rex :
And he won
2026-02-04 18:04:01
1
FREDO🦦 :
“Awiwin”😭
2026-02-06 08:45:48
2
michealdavid094 :
i will win😂😂
2026-02-04 11:02:43
1
B.O.B 🥷🦅 :
I will win and that's simple, I won't say more than that 😂
2026-03-03 05:57:48
3
Benjamin :
Mood oooo😂😂😂
2026-04-14 11:56:04
1
Marian❤️🩹 :
My sister once she use 2k play sporty bet 😹😹
2026-02-05 20:55:07
1
Renaissance Man :
na 1h for 50m na, them dj change d standard wen them no tell me?
2026-02-04 08:18:29
1
SoftBoy🍀⛷️ :
I’m so close yesterday 😭😭that cash out don huge omoh and nah Juve remain ☹️I carry the werey win or draw and them still beat ham 2:1 for 95 mins immediately i cash out little amount sporty gave me like this that’s when they draw the match omoh I can’t forgive Juve and my self
2026-02-09 12:34:54
1
holy199 :
Na 50 Naira to win 125m for this side 😂
2026-02-06 21:36:48
0
Obi Otti :
You Dey even use 500 naira,na 10 naira to win 200m I dey expect..
2026-02-06 03:35:57
0
To see more videos from user @the_modern_lens1, please go to the Tikwm
homepage.