I fit write apology letter make sorry no still dey inside 😭
2026-01-30 05:11:50
1438
Bekky Closet 🥰🥰 :
Nah Watin Dey kill me for relationship be this I no fit talk sorry
2026-01-29 21:19:23
381
Nylaaaaaaa🦋 :
Me wey my mama dey tell sorry first
2026-01-29 23:24:08
93
Ife 🩵 :
I go say sorry but you’ll feel bad that I said that sorry coss 😹🙂
2026-01-30 21:21:53
79
𝙺🍒💸 :
Omo me Aggo talk am oo 😞 Anno really like stress
2026-01-31 17:04:28
27
Sashawantsyourman. :
Na my mama dey control my werey seh 😂😂
2026-01-30 16:49:55
59
🐝.JAY :
Dem dan Dey talk sorry now valentine dan near 😂💀
2026-01-29 21:56:55
46
✧ 𐙚𝓗𝓡𝓜 𝓔𝓜𝓟𝓡𝓔𝓢𝓢𐙚 ✧ :
Make I bend if I talk sorry 😏😹
2026-02-27 20:59:41
1
nsofvknwhat❤️ :
I fit cry for 4days straight cus I no wan say sorry 😂once in a year if I say sorry I dey cry after saying the sorry cus na like say them dupe me ni ahh sorry bawo😂
2026-01-31 13:12:15
4
ÓRÍTÒKÈ :
They said I should tell you sorry 😩
2026-01-31 02:18:06
2
thenni_shuga_ :
Instead make I talk sorry,make everybody Dey go separate ways 🤲
2026-01-30 19:54:41
2
JOJOꨄ︎🧚♀️ :
Just say sorry keh Wetin go do my pride😹
2026-01-29 23:28:00
9
wealth_collection_19 :
I fit write apology letter make sorry no still dey inside😭💔
Me wey be Avantika⚔️for bahuballi😂
2026-01-30 12:05:10
3
𝕄𝕒𝕞𝕒💜🍑💐 :
Woo sorry joor wetin do my scion scion and pride 😒😭
2026-01-31 11:29:18
2
Ọmọ́-Dùn-Ni 🤎⚕️ :
I just like this guy
2026-01-30 13:00:50
2
Favour🌴🖤 :
2026-01-31 13:27:58
1
🖤.☆ :
Real Ooo😂😂
2026-01-30 00:49:41
3
Nightwear in Lagos :
Omo 😂
2026-02-01 10:51:58
2
💰GERRARD 🔫 :
Everybody acting like Merlin here once una offend una love una go run say sorry lowkey,una scope plenty 😹👋💔
2026-01-31 00:40:16
1
Oluwafisayomi🩷🫶♋️ :
That dance just Dey muzz me 😭😂😂😂
2026-01-30 21:33:01
1
3🌟 :
It is not a flex sha
2026-02-01 18:09:30
1
reverend_sister_may :
Sorry “ Dey bitter for my mouth
2026-02-06 16:11:27
1
💎💙 :
Me wey dey very stubborn 😒
2026-03-25 20:03:00
1
Busola_oo :
Me wey be Merlin
2026-01-30 04:00:11
2
Akanke mi :
I swear 😅
2026-01-30 10:17:12
2
To see more videos from user @baiyano, please go to the Tikwm
homepage.