If you sing Erigga songs pass me ur life don spoil 😂🫶
2026-02-01 12:53:36
428
𝔹ℝ𝕌𝕋𝔸𝕃 𝔸𝕌𝕊𝕋𝕀ℕ𝕏 🤬 :
Send acc abeg
2026-01-31 13:28:32
193
@unconditional luv22 :
kpo kpo go come we done disappear
2026-01-30 09:37:17
258
IfęCo🧎♂️🌴 :
Corizo 😒💔
2026-02-01 21:42:43
53
sunnyrealife77🖤❤️🗡♌️ :
Chop all my money ❤️❤️❤️❤️
2026-01-30 20:20:42
67
fatt_crypto :
His still best my dear abi no him make victor ad blow?? Weather d industry know it or not his still big because he literate has fans everywhere….. like he said if all e fans get phone e for always Dey number 1
2026-01-31 01:23:18
28
big'chi_tha_rapper💀 :
make him ft wizkid title the jam fc for life,him go blow 2sec enter global charts
2026-01-30 15:13:20
25
PAUL LARGE B. :
Warri is one of the most popular city in Nigeria
2026-01-31 18:01:48
77
Dj_Clem's :
from tiktok to Spotify
2026-02-23 21:56:35
9
𝔸𝔻𝔼𝕐𝕆 ❤️🦅 :
Corizo for be number 1 oh
2026-02-09 09:33:22
18
Ḽ♨₦ℰℛ🐦🔥🥷🌝 :
Them throw way, we throw way fall two okada no reason am na omo guy so the street just be na money we dey find no be say gun dey sweet we wazigiiiiii 😌❤️🎧🔥
2026-01-30 23:07:50
18
Pablo🪽 :
Normally Erriga na goat 🐐 ❤️
2026-01-30 19:46:04
8
waynesavage05 :
Me wey don give erigga Grammy
2026-02-15 09:44:31
9
🌟BigstarGpower🪐 :
Normally area Dey
2026-01-30 09:56:22
30
JOSHUA 💫 :
This song dy bring back memories 😌
2026-01-30 23:32:40
20
JOVE :
Real
2026-01-30 09:31:19
16
HONESTY :
I swear I too like Erriga
2026-01-31 01:36:32
5
Emii :
2026-01-30 22:07:18
41
gifto112 :
U just win a fan
2026-02-09 23:27:17
6
Lëgéñdz codm :
Once u like Erigga we don be friends Old Warri
2026-02-09 22:01:50
6
Simple$ :
Erigga is highly underrated I no know why ioo💔😭
2026-01-30 18:00:15
6
Bhig Thug 𓅓 :
I don find this song tire Erigga wild Wild West 🔥🔥🔥
2026-02-01 05:39:42
25
ALL :
still on still
na best joor
2026-06-30 12:01:57
1
Stevebenson83 :
i swear, Erigga is one of the most underrated artist ever my boss for ever 👑👑
2026-02-14 23:26:16
0
godswillukorli :
I swr u don make me re download this track
2026-01-31 00:06:16
3
To see more videos from user @black.n.spicy, please go to the Tikwm
homepage.