You for do this video early nah !!! I don go settle for love now 😂😂😂😂
2026-01-31 09:29:31
27
Adesewa :
Not only first daughter o 👌any daughter from struggling home ✌️make ur parents no con Dey send u food stuff
2026-01-31 13:42:13
24
MISS IBADAN ❤️🩹Q.E👑 :
na wetin I dey my siblings be dis
as to be aburo iyawo dey hungry dem😂
2026-01-31 10:18:58
1
Somtochukwu💕🍩🍫 :
Sharp 🤧💯
2026-01-31 16:11:52
8
JEWELRY VENDOR IN AGO IWOYE :
Ododo oro hustle and marry who fit support you don’t be gullible nah love our mama where dem dey 🥺
2026-01-31 22:56:30
1
JEWEL ACCESSORIES BY MOYO✨🛍 :
Omo this your caption genenutan these days ooo 😂😂 me I don screenshot am down sha
2026-03-23 11:34:53
0
morenike :
this what I told someone last week that I can't be hustling and go and settle with someone that's also struggling and can't support me financially and they said I'm being selective🤨
2026-02-27 11:06:21
0
myteebitecakesnmore :
Sharp ,I Dey hustle nah where to see man wey get money to support me remain 😂
2026-02-04 17:27:37
1
Oluwaseun :
The joy of having your own money as a lady 💯💯
2026-01-31 10:21:20
3
Mo Gold Jeweller :
Right 🤣🤣
2026-03-05 19:53:10
0
Kwin Ayinke Omotanwa🎱🎱🎱 :
Nah wetin I do be dat ooo but life take me to another place 😂
2026-03-06 10:13:03
0
beerahluxury1 :
Thanks for reminding me iyami 🤭😂
2026-03-05 16:01:37
0
MINAT 🌺 :
okay ma 😩
2026-04-01 09:28:11
0
Gurl alone 💔 :
Sharp 💯
2026-03-04 23:31:23
0
Chinny of the most high👑 :
Gbam 💯
2026-01-31 08:37:31
5
love💔💋 :
aswear 😂
if u like marry for love 😒
2026-01-31 08:22:42
0
Thatiyanaibanailtech-12 :
Role model😅😅😅😅😅
2026-02-27 21:12:10
0
🦋OMOFOLAWE 🦋🪽 :
First khe 😂😂😂
2026-01-31 08:23:54
1
Mariam 😎🖤 :
sharp
2026-01-31 08:22:40
6
preeti oluwaseyifunmi♏ :
Wetin concern me with love
2026-02-13 15:20:55
0
zynaab002 :
This 🥂🥂
2026-03-04 19:44:44
0
horlaeetan810 :
Ajeh
Na fact oo👌
2026-02-25 16:56:56
0
Damilola oluwashikemi :
Sharp 💯💯🫶
2026-02-21 23:20:08
0
Ola🦋ola🫡ola💋🤐🤐 :
increase the volume baby 💕
2026-02-24 17:20:49
0
HABISOLA :
Kojubelo 😌😂
2026-01-31 08:26:46
0
To see more videos from user @arikeomologo, please go to the Tikwm
homepage.