Instead make I buy Meatpie for girl, make I borrow guy N20k even when I know say him no go refund am.
2026-02-03 08:26:03
89
micfem :
one girl don tell me before say what have you ever done b4 and can't you do what your mate are doing after looking for her with my dear heart this hurt me alot 💔 😢 till now
2026-02-01 08:07:02
60
Godswilling :
na God go bless you for me na man be
2026-02-01 16:52:02
124
E-M-CLOTHING :
This girl just Dey increase my stinginess attitude
2026-02-03 08:20:18
15
NUELZ :
One girl and mama asked me what I’ve done for her, Omor no matter what I can’t give what I can’t afford to lose, and I no fit lose better money 🤝
2026-02-01 06:11:11
33
Dbest114 :
I no fit give waiting I no fit let go to girl so if I give money as my babe na money wey I fit give anybody normally 😂😂😂
2026-02-05 10:16:44
8
tchimdifyedit :
my sister
2026-01-31 22:57:45
12
Heartless ŤĦŮĞ💔😂 :
na lie I stinge from Brent 😆
2026-02-02 06:33:41
15
👹ODOEWU😈💖😎✅ :
one video for me
2026-01-31 22:35:22
14
Ask -Of-WARship☣️💙🥇✨ :
facts 💯
2026-01-31 23:51:33
7
Ansu Jr :
Omo
2026-01-31 22:41:18
11
Samuel Bafou bonney :
#fact
2026-02-01 05:59:11
7
Ajokeade :
Brotherhood make una protect dis girl 😁😍
2026-02-04 17:53:18
9
Maro :
Na God go bless you for me 💯🥰😁..
2026-02-05 02:35:41
7
Official News :
brother hood is proud of you 🤣🤣
2026-02-03 22:09:59
6
MaHi💎 :
#True
2026-02-01 06:16:24
5
Palazzo FX :
I swear, this gurl need award
2026-02-02 09:54:08
5
OMO Iya Osun :
2026-02-01 09:13:32
5
@pyro$20 :
gbam😂
2026-02-03 22:07:46
3
just~mi💥 :
I like your vibes
can u be my friends plz
2026-02-06 19:05:51
2
To see more videos from user @abig_edit, please go to the Tikwm
homepage.