@softlyayeesha: #fyp #goviral #fyp

yourgurlayeesha🙂‍↔️💗
yourgurlayeesha🙂‍↔️💗
Open In TikTok:
Region: GB
Sunday 01 February 2026 11:59:41 GMT
361707
80592
484
6150

Music

Download

Comments

jerrybryan00
🍂Jerry👣 :
me and my guys fit dey talk about women make you wey be woman sit down near us make you still not understand anything wey we talk
2026-02-03 06:35:39
2505
andra6508
Andra💗 :
I no dey even put mouth 😩😩make I no turn next topic 😂😂😂
2026-02-02 13:58:51
3663
snitch173
🫩💔!! :
Nothing Dey pain me pass indomie and egg 1500🤧😂💔
2026-02-02 09:55:58
1457
joelcore3
JOEL🇳🇬 :
Dem don first set money because of u before ?😂😂
2026-02-02 23:48:24
628
f_x_t015
§.•´¨'°÷•..× l𝕖ㄖ ×,.•´¨'°÷•.. :
2026-02-01 17:25:11
784
fina.isloved
༺♡༻ 𝑭𝑰𝑵𝑨 ༺♡༻ :
You get to hear different things
2026-02-02 04:20:54
210
v4vannie
V! 🌸 :
Mutuals?
2026-02-01 22:37:23
75
__user260209
🐾 :
My broda frnds😏na once I sit learn new statistics 😁
2026-02-02 10:06:01
75
no_account_found501
𝓑𝓲𝓰 𝓶𝓲𝓴𝓮🥷🏿🧃 :
If you dey where girls dey gossip boys Omoh you go dey fear to enter relationship 😂
2026-02-02 22:39:11
62
sexy.diva3
Dîva🥹❤️ :
abeg let me save I suppose post am for status
2026-02-02 19:44:00
35
dreal_jay0
️ :
Nothing concerning me d sound sharp 😂
2026-02-01 16:40:41
55
big.promise415
20 :
2026-02-02 18:53:17
91
whats_your_favorite_song
🧨 :
Hi my friend is in love with you
2026-02-01 15:43:31
9
barigordum_
Ydk mee🌸 :
2026-02-02 05:42:09
28
k.a...y
Maverick👤 :
2026-02-02 14:13:40
20
tessar.co
Tessar🎀 :
I get expirence 😂
2026-02-02 05:20:25
5
minboo05
😇E~M~M~A~N~U~E~L🪫 :
😂
2026-02-03 03:43:06
7
chybakessurprises
Chy’s Kitchen & Grill :
Omo😭
2026-02-02 09:45:58
5
onlyone_fareedah
🫧💗ꨄbintꨄzaynuꨄ🫧💗ꨄ :
na there I been begin dey get trust issues 😭🖐️
2026-02-02 11:27:16
10
diadolly2
Yooouudeservechioma🦥💕 :
Nothing dey pain me pass chicken 1500 or hollandia 😭😂💔
2026-02-03 00:53:37
25
iamnotwidad
IAMNOTWIDAD_🦍🌓 :
If men dey gossip about babe you won’t even know at all, so they weren’t gossiping they were letting you know😂
2026-02-03 11:05:03
9
eric.peace0
Eric peace :
Na once u go serious with ur life 😂💔
2026-02-05 21:47:10
5
goldelohor1
Elohor😈💭 :
wetin de pain me na 😂🥺the talk and Chat
2026-02-02 18:56:00
5
babydenny2
Xoft baby ᥫ᭡ :
U don dey where girls dey talk about boys them dey learn work
2026-02-04 10:43:27
11
dfw_sholly
𝚂ꨄ :
Guyyy fear go catch you 😭😹
2026-02-02 22:59:11
5
To see more videos from user @softlyayeesha, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About