I no they do this yahoo again 😳😳 i done ✅ remove my hands 🙌 from today, fraud is not a way to survive
2026-02-05 15:34:07
1648
Big Banty 🍫🦅 :
Na greed dey spoil work normally 💯
2026-02-05 20:37:48
3883
marvelricchy :
Na online banking work be that 😁
2026-02-05 17:01:37
2351
Tega Okorare :
Moral lesson
2026-02-06 07:39:38
282
pharaoh36361 :
Never betray your guy. And always share %😒
2026-02-05 21:17:03
1187
Avari 💧 :
The moral lesson , Greed can kill , we all do frauds but stay away from Greed
2026-02-06 14:28:44
443
mickey khalifa :
how you take know there conversation 🤔
2026-02-05 21:51:00
376
De-Owner 1 :
is this story true? 🤦
2026-02-05 20:37:58
258
BU~MEX :
online banking badddd 🙂↔️na to buy site oo 😂
2026-02-06 00:08:39
50
EZZY :
The werey stop 🛑 to dey share cut base on say he think say NAH JUJU DEY WORK AM 😂
2026-02-06 06:35:46
339
Big Force :
This case go long walai. Romania police go first finish then Dubai police go continue. Man impecinating that prince na the worst thing way fit sup for person. walai
2026-02-05 23:18:20
153
🎀 𝒮𝓉𝒶𝓇𝒾𝓈_𝓂𝒶𝓋𝒾𝓈 🎀 :
Oga I go still post life style if dem wan arrest me make dem arrest me cause I go still come back continue 😂😂😂
2026-02-06 00:53:22
153
Slim kay :
It’s all greed that ends the game
2026-02-05 20:42:38
305
WE$LEY :
that kind thing make Mama don login online banking 😂
2026-02-05 20:58:39
178
Nicely :
How you come take know all these stories?
2026-02-06 11:27:39
65
Nicole :
Bro i tap on the guy grace, 🫡but my own no go put me for trouble.
2026-02-05 21:27:05
63
kitchentool_pchat :
bro our Nigeria guy very stitching may I make the work cast
2026-02-05 21:07:21
77
BODY ENHANCEMENT BAYELSA :
mama sef like money😂😭
2026-02-07 06:37:33
57
General :
Who tell you all this thing guy.
2026-02-05 19:59:40
60
🌴 King woto🦂💫 :
This is not what happened
2026-02-05 22:12:50
63
Xuccessful🥂🪄❤️🩹 :
See this poor man😹
2026-02-05 19:11:54
25
AYO :
But he’s yet to be arrested with all the evidence why
2026-02-05 20:45:26
468
sk8promax :
😂 We done run all this no body no nah him e reach your turn you go carry person act like manager
2026-02-05 21:17:53
45
Kay Blake :
LinkedIn Abi? Sharp!!
2026-02-06 09:39:31
12
To see more videos from user @fizzyewoski, please go to the Tikwm
homepage.