@cali66601: No worry 😉 #viralvideos #viral_video #viraltiktok

CALIFORNIA🥂🧃
CALIFORNIA🥂🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 February 2026 19:29:08 GMT
262576
35110
120
2325

Music

Download

Comments

richarlison_richarlison
ŘÍÇĤÀŘĹÍŠØÑ :
my babe go see me she do like say she no see me😳 😳
2026-02-05 19:54:59
136
mona_lisa76
Lisa🥹💕 :
If u like comfort me after that day I go still deny🙂
2026-02-05 22:00:41
69
x.philanthropist
PHILANTHROPIST🎧 :
Na me suppose carry this Award 😂🎖️🤝
2026-02-06 17:26:50
26
hamky.blinkz
Hikmah 🌸🌸 :
Me way go Dey look you but I no day see you😏
2026-02-06 20:55:34
16
boy_friendly
Adebayo⚜️🌬️ :
I know my future wife is here and she needs data.🥺 babe which network😏
2026-02-06 16:55:07
3
f.a.c.e0f.john
🚀 𝕱𝖆𝖈𝖊0𝖋 𝕵0𝖍𝖓🥶🤬 :
I fit no see expect my friend say see so so person , if I Dey with my friends I Dey quick see person cause na dem Dey talk😂😂
2026-02-06 15:56:26
1
blessing0_11
🫧Blessing🧃 :
this guy just dey burst my brain lately 😂😂
2026-02-07 22:14:15
2
mrlaycon177
𝒞𝐻𝐼𝒩𝐸𝒟𝒰𝑀📉 :
me wey get short sightedness nah person wey no see me I go see?😏🚶
2026-02-06 21:26:42
1
geb.orihedimma1
Geb orihedimma1 :
forget nah my work be that baba
2026-02-06 18:41:35
1
mbv_jikil
Ehmbeevee😁✌ :
am very talented in dis one
2026-02-06 23:13:02
1
kennydgaf0
K×͜×nny😝💕 :
Even see no see me self 😁😂
2026-02-07 00:21:43
1
user.263473
~T.Ę.R.R.Ý~❤️🪖 :
yenking 😂🔥
2026-02-06 15:15:41
2
danny_is_wicked
Official Danny🐍🥷 :
Me nor know u ooo 😂😏
2026-03-23 21:20:47
0
abee_fundz
⚡乃ㄖㄚ 卂ㄥㄖ几乇🧃 :
mentor ❤❤
2026-02-05 19:31:41
3
pretty24r
victor :
New here follow for following back please
2026-04-12 23:37:24
0
portobillion6
Porto Porto billion :
mentor 💯
2026-04-22 22:05:19
0
big.californiafans
🥷🏻bIG CALIFORNIA FANS🥂 :
Mentor
2026-04-25 12:43:13
0
nosoregbe
Sonia❤️ :
2026-02-06 11:14:25
5
victorofabuja1
D.M*LOW key 🔐 :
boss
2026-03-01 06:35:35
0
davi_d419
M 🫥O🫥G 🇮🇹 :
you see that aspect I get am A1
2026-03-23 20:50:48
0
og.waysss
OG Waysss :
Check out my account 😔
2026-03-12 18:56:12
0
venza.money1
venza money :
If you like comfort me after that day ago still deny
2026-03-06 04:52:49
0
bigterrybillionsfc
big terrybillionsFC🤟🦅🦅 :
mentor biggest ever 🦅🦅🦅
2026-02-05 19:56:01
1
tscasey7
JØY😌 :
aswr oo
2026-02-07 12:56:26
0
To see more videos from user @cali66601, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About