guy no dey comot phone for that area o😂🤣 talking from experience, same location 🤣
2026-02-05 22:11:57
72
Zainab Aliyu :
I♥️KANO
2026-02-06 14:09:10
320
kingslouge :
kano development pass oyo and ogun state
2026-02-06 07:04:06
94
☪️مصطفى ابو بكر ☪️ :
arewa to the world🥰🥰🥰🥰
2026-02-05 21:49:13
357
Na salaha :
you never see anything 🤣🤣
2026-02-06 00:17:20
58
youngest :
I swear Kano road good bro. I dey Kano like this self
2026-02-06 00:25:12
20
Sunnah leka gidan kowa :
The only enemies of the north na media especially western and eastern media always trying to tarnish the image of the north and the northerners at lar
2026-02-05 23:57:29
44
Dan hajiya :
Na people wey no dey comot dem dey deceive 😂😂
2026-02-05 20:25:47
37
Nazeef wada :
I dey suspect this guy
2026-02-06 05:19:08
20
Binta Shuaib :
And if you leave kano and come back after 2 years you go see plenty changes😂
2026-02-06 14:50:29
7
Abdulmajid :
When are you free am living kano i can help you
2026-02-05 22:29:49
10
mrdeefootwears :
Seeing is believing. Let’s throw all the hates 😊🌹
2026-02-06 03:35:25
16
Galaxysadeeq :
welcome to Kano 😂
2026-02-05 21:31:19
23
Oga Mashi :
We owed no one explanation 🤔🤔
2026-02-06 00:48:08
15
Mohdgalimusa :
If na Lagos Agboro and olosho for don full am abi 😂😂😂
2026-02-06 10:25:23
8
BLUES_REPUBLIC :
kano
2026-02-06 19:11:36
7
DANGO🌎 :
i be lasgidi boy wey com kano sch.
5yrs now i no gree go back😂😂
i mount here in peace brother
and i be Abokin too yane!!
2026-02-06 10:20:07
294
pgvida🇳🇬 :
no mind them I,m from beune but I stay in Kano.
2026-02-06 09:42:57
6
Khally☑️ :
the places wey you gatz go now ..na inside that zoo...show us the animals, then go to Minjibir park (Port golf resort) , sky park , then explore their shopping malls like Quick buy , well care , nd their institutions Like BUK , North West University Senate buildings...bro e be like say I dey paris
2026-02-06 00:21:40
71
s dikko :
come to kaduna and see
2026-02-06 09:55:02
47
ahana_omobaba :
One werey ask me is there MTN in kaduna 🤦♂️😂😂
2026-10-17 23:03:36
23
To see more videos from user @celebrityamat, please go to the Tikwm
homepage.