from today onward comot mouth from people relationship.
see people wey don break up don dey vibe pass person wey take their relationship serious.
2026-02-07 23:17:29
301
king 👑sam :
make unah dey remember the pastor revelation
2026-02-08 00:00:58
205
😺👣 Ⓙ𝔲𝓝𝕀𝓞r 🐐 :
2026-02-07 23:57:29
179
raphealstephen510 :
see as he's now calm around her, not like before.😅
2026-02-08 00:34:48
175
Sa'eed Ademola :
i swear these two can never leave themselves
2026-02-07 23:45:18
35
Mhiz Pretty Goodtime :
peller loves this girl eh ,this kind relationship if u wonder enter in-between them ,they go carry u catch cruise finish later go back to his relationship
2026-02-08 00:09:20
12
King Samuel :
Jarvis you can be cooking in your house and be bringing it to peller 😂😂😂 e get why
2026-02-08 05:15:52
11
B.C.G STORMZ🌪️🌬️🔥 :
even if this people break up like ten times....we go still support them😂😂😂
they too fit😂😂😂
2026-02-08 00:27:08
89
NAFEESAH❤️ :
Werey say “so na ashedanu I do”😭😹
2026-02-08 05:35:21
22
Lori loris :
na AI
2026-02-07 23:40:31
70
richie_blings :
anything wey 👏 go bring me back, I no need am
2026-02-08 05:12:19
20
Ghost 😞🤕👔😞 :
This two Dey wine us aje 😞😞
2026-02-08 00:09:04
35
Famous 🇳🇬🦍 :
😭😂
2026-02-08 00:43:01
37
MC DARA :
This people are just kidding us Walahi they are still dating 😂😂😂😂
2026-02-08 00:26:49
36
Mr A :
are they still dating?
2026-02-08 05:40:50
8
𝒮𝓅𝒾ℴ 𝒥𝓃𝓇™💫 :
“You are the goodest”😂😂😂
2026-02-08 02:05:34
9
⭐️💎Able●God🎗⭐️ :
Make I first run go tell gehgeh say them don start again😒
2026-02-09 00:15:05
6
𝐒𝐡𝐞'𝐬 𝐤𝐞𝐣𝐢❤️ :
❤️
2026-02-07 23:32:50
20
Red_Devil_Lord☠️ :
Eyin mejeeji o ni Jere 😹
2026-02-08 03:28:21
5
👑Dupe🦋 :
2026-02-08 00:53:25
7
LØÑÉRBØÏ💔💔💔 :
shey na only hear will you still be with me 😅
2026-02-07 23:35:57
26
hadejokeade3 :
peller better return my data again 😂
2026-02-09 03:00:09
5
COLD CITY TECHNICAL COMPANY :
Jarvis doesn't really like Peller I can tell you that for free 🤣🤣💯
2026-02-08 02:01:16
19
To see more videos from user @alakadanigeria, please go to the Tikwm
homepage.