@verydarkman_theratel: Building an empire with this 🥱🥱

VDM
VDM
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 08 February 2026 12:26:12 GMT
3210098
320708
9678
8203

Music

Download

Comments

blacky__005
😈 Evil blacky 😈 :
make I wait small the price fit reach 10k before I buy 😁
2026-02-08 12:44:02
20144
godspowerohakwe8
Godspower Emma :
VDM is jealous of Blord😂😂😂
2026-02-08 19:35:33
5910
slimguy_007
ESOMCHI 🧌 :
😂
2026-02-09 01:13:40
5419
crucling
la pipi,😇🤡🌹 :
na this part pain am pass😂😂😂
2026-02-08 12:56:13
4343
kimora718
Uki🌙🩵 :
Vdm can never do wrong in my eye 🥰
2026-02-08 12:49:55
3945
freemanaa2
TJ's watch&gadgets :
make this quarrel long abeg I get 50k 😂😂😂
2026-02-08 22:39:18
1602
annanicky3
Anna Nicky🦋💞🦋 :
700k still cost na, I go wait until una reduce reach 2k
2026-02-08 16:29:49
2531
molly.effect
1942🧸 :
Why you pour me that thing? 😡
2026-02-09 00:16:04
907
vikky_zin
🌴𝒱𝒾𝓀𝓀𝓎🌴 :
I go wait till e reach 50k 😂
2026-02-08 21:46:56
684
hairbyvick1
hair by vick :
omo this 2 done tire me 😂😂
2026-02-09 09:43:47
846
jenny.cruisee22
jenny💖💗❤️‍🔥 :
Oya I dey Waite make e reach 50k😁
2026-02-09 07:27:43
395
sirhookes
Sir Hooke's :
so this my 20k fit buy better thing,make I wait till weekend, price fit drop 🙂🙂🙂
2026-02-09 06:38:12
336
preciousoluchi20
Preshy_Oluchi🫧 :
Make una bring am down to 50k na😂😂😂
2026-02-08 22:15:17
96
gbb_vibez
GBB VIBEZ 👾🎵 :
E go reach my budget make I no rush 😂😂
2026-02-08 15:21:48
18
masudmumisboy03
Heis MASUD 🥷🦅 :
But y u come Dey pour us aya 😩😂
2026-02-08 23:23:56
106
yakuzzi.the.fxpresident
YAKUZZI theFXpresident😈 :
You pour am spit 3 good times🤦🏽😅
2026-02-08 13:32:56
34
brillantca
Brillantca3 :
gbam
2026-02-08 12:31:02
24
favgold015
Stella Gold 🥺💕 :
I just too go like this vdm 😹🥰
2026-02-09 10:20:15
59
realbigslim
Bigslim 🤲🏼🥷 :
I’m waiting for 200k
2026-02-08 17:26:54
59
jere_miah1121
JERRY :
abeg na 3500 MTN dey chop from my hand weekly oo 😭
2026-02-08 12:59:35
34
verified_dee
Verified Dee🙂‍↔️💙 :
Me patiently waiting for it to get to 100k😂
2026-02-08 16:56:59
355
djherra2
DJ HERRA2 :
I want African Friends ,
2026-02-08 23:54:39
11
monitoring7spirit
X2中国重型汽车集团有限公司 :
Me I get 600
2026-02-08 12:32:04
56
davidjamesobas
davidjamesobas :
I go buy, but until Una bring am come 80k. we move 🚀
2026-02-08 18:57:04
53
zaneugo
𝓝𝓸 𝓢𝓽𝓻𝓮𝓼𝓼 𝓛𝓪𝓭🥤♻️ :
Oga na content creator you be leave business men ezi
2026-02-08 15:48:06
561
To see more videos from user @verydarkman_theratel, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About