Denzy suppose get e own channel for Gotv and DStv 😂😂
2026-02-14 00:41:37
9
Osakue Emmanuel :
The way that Generator sound, how he take carry AC 😂😂
2026-02-14 08:20:44
320
Ny :
Good English is very important. there's nothing like" how was your day" it's either you say" how was your day" or "how was your day. the "how" is supposed to be followed by "was" then by "your day" so stop saying "how was your day" and start saying "how was your day." 😡
2026-02-16 11:50:18
27
Bash_officiel 💯 :
You come dey trust Dezny 😂😂
2026-02-13 22:17:40
47
Suzy :
And na Dezny advice am ooo😩if not he Dey he own jeje
2026-02-14 18:56:12
35
Big daddy 🧃🧃🧃 :
That girl go sabi beg ooo
2026-02-15 02:07:46
19
Adaobi Francis :
but true true she no bad 😂😂
2026-02-12 21:56:09
35
Niki 🇩🇪🦋😘 :
She no bad u go say
2026-02-14 20:47:53
53
Diamond 💎🦅 :
She no bad na 😂😂😂. Denzy no Dey disappoint
2026-02-15 22:39:30
9
Ayomide✝️☦️ :
She no bad nah 😂😂
2026-02-15 14:49:25
18
Habeeb Adinoyi :
so Na from that your apartment you hear say dem on gen 200 Meyers away... With the way the gen take sound sef, fear no catch you, you still won plug laptop??! okayyyyy 😂😂
2026-02-15 08:18:00
8
fãîthful fàìth :
Tiktok can make you forget to reply WhatsApp messages 😂😂😂😂😂
2026-03-11 10:55:47
7
Samuel Austin :
Everywhere go first wetin😂
2026-02-13 13:12:32
17
Sarah🌸🎀 :
😂😂She no bad nai
2026-02-13 09:37:16
7
🌴Joshua👿bèlly🌴👿 :
no reason am
2026-02-16 19:59:53
6
drex :
the voice of the heartbroken dey different from what we saw 😅😂
2026-02-15 05:34:01
5
adolesking1 :
🤣🤣🤣🤣..mad oo
2026-02-16 17:09:47
2
Mba Bawa :
Generator Republic
2026-02-21 09:48:43
2
Micheal :
😂😂😂😂😂... she no bad naaw
2026-02-14 15:42:13
6
Da Lunatic :
🤣 🤣 🤣
2026-02-14 14:06:43
9
Geobm :
wait na una off the light 🫡
2026-02-13 05:57:13
7
Jmoney20❤️ :
but she no bad na😂😂
2026-02-13 13:54:14
11
VICKIE ROLL :
😂😂😂she no bad na bro
2026-02-20 22:16:08
2
NO-STRESS 🏀 :
True true she no bad naa😂😂
2026-02-16 17:17:04
3
Giwa 🥷🥂 :
She no wetin ? 😂 💔
2026-02-27 11:23:16
1
To see more videos from user @funno47, please go to the Tikwm
homepage.