Na today I cry all the cry wey I no cry since 2023 omo bro you sabi so top is yours I swear without juju self I run follow you all platforms I can find you today my guy,Because this life everyone with his own condition I lost my mom 2023 but for my eyes one drip of cry no come out from my eyes 👀 because I know the cry is not now because when you start getting everything clear in life you just suddenly remember your mom don die when you are able to send her millions so you can feel the happiness all my mate are feeling with there moms 🥲🥲🥲🥲omo you make me cry a lot oooo am saying the truth one advice for me ?because no one can love me like my mom so reason ham you go first think deep and start crying because that mama suffer a lot woman that do olokada inside his own nationality just to avoid rubbish and give us better life when I lost my dad at the age of 1years and I my mom at the age of 16 omo you get luck for your family I just Dey use my money shop Cana because when the sapa come no one to run to am different guy you have come across no family no brothers no sisters you just Dey on your self no friends no relatives omo I wish I see girl marry with this life am living
2026-02-15 01:12:20
6
C.Dollar💫🏂 :
life so private no one knows he is abobi
2026-02-12 12:21:01
17
TEMITAYO⚕️☯️☦️ :
I don't no why I just love this guy music
❤️❤️
2026-02-15 07:16:09
5
Waliano✨️225 :
This is my best music 🥰❤️
2026-04-06 11:32:17
1
𝔄𝔟𝔡𝔲𝔩𝔯𝔞𝔰𝔥𝔢𝔢𝔡 :
2026-03-14 14:31:12
4
NK :
TOO TUFF
2026-03-03 19:25:40
1
BRB :
You suppose mention my name brother 😫😫
2026-02-13 07:26:01
1
Oladimeji Adebayo :
2018 - I was Abobi 😁😁
2026-03-26 20:45:28
1
SHARON ☦️💀🇺🇸 :
Boss abeg drop another music nah 😁😁😏
2026-03-15 09:30:59
2
ⒷⓄⒷⒾⒺ🥷 :
This part 2 I know the lyrics on my head
2026-05-27 21:11:11
2
Ade🫶🏿💀 :
You look handsome and sabi sing what touches human feelings, I am a musician to,
2026-04-01 07:53:25
1
𝕬𝖞𝖔𝖎𝖘𝖍𝖎𝖒. :
Na all ur video I don repost finish 😭❤️
2026-02-13 21:04:53
3
♋️💔 :
On replay for days ,iya abobi ra ye gbe fun abobi 🤦🏻♂️iya ni iya abobi
2026-02-13 13:36:13
4
✂️GNF🛐🙏☦️ :
I know this song before I know person wey get ham 🤣🤣
2026-03-26 20:45:06
1
𝔾𝔼ℕ𝕋𝕌 :
My anthem everyday 😂🥰
2026-03-31 12:03:32
1
Imole vibez :
My jam 🔥🔥❤️
2026-03-05 17:34:09
1
𝒪𝓁𝒶𝓌𝒶𝓁𝑒 🫧🍁 :
I don run go my Spotify 🥰✌️
2026-02-12 13:47:47
3
💀 :
Why abobi 😤🥲
2026-02-12 11:50:06
3
IBRAHEEM :
Make we feature Balloranking jare 🥰🥰
2026-02-12 22:05:26
2
1G :
boss try to sing with Oluwacoded Please 🙏 🙂 ☺️😭 😊 😌 🙏 🙂 ☺️😭
2026-02-12 16:19:41
2
Big~dream$😉 :
Bro I listen to the album🫵 Omo tears full my eyes🥺
2026-03-26 10:21:26
1
Debbie lauferswiler :
🥰✨
2026-02-16 09:50:27
1
⇦𝕆𝕄𝕆 𝕆𝔹𝔸⇨ :
Bro you don make me cry like mad person wey no understand no fit relate ajeh 2021 olofa oo
2026-02-12 23:44:44
2
To see more videos from user @teeblayz, please go to the Tikwm
homepage.