@cali66601: Go collect ur android back 😹💀 #viral_video #trendingvideo #viralvideos

CALIFORNIA🥂🧃
CALIFORNIA🥂🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 13 February 2026 17:17:55 GMT
207556
34172
315
1916

Music

Download

Comments

bello.lawson.com
Daniel :
rather use android then to use iPhone 11 12 13
2026-02-17 06:24:27
1
destiny_1000
几|匚乇 Ҝ|ᗪ 🧃🧃 :
Na once I commot for android 😂
2026-02-13 17:53:30
324
meenat6551
✨🩷 :
follow for follow
2026-05-05 23:09:05
1
ololadeasake719
ololadeasake :
abeg make nobody pressure me,I no kill person na android I dey use
2026-02-15 08:34:35
0
soft__________73
𝕯𝖎𝖘𝖈𝖎𝖕𝖑𝖊✝️🎉 :
Even iPhone no safe again ajeh 😂😂
2026-02-16 09:48:03
1
jennaortega1130
jennaortega1130 :
I will follow anybody dat follows me back
2026-03-12 03:09:46
0
richieayomide5
Horlar Richie :
Omoh me Wey go rush buy one sharp android Wey good for Facebook Omoh honoir phone sharp for Facebook and ig
2026-02-17 06:22:18
6
walter.vibes3
walter vibes :
Shade but sha na the key pad
2026-05-11 17:32:47
0
first.born.boy1
Nelvine 🥷🏿🌫️ :
make no body pressure you 😂😂
2026-05-12 10:15:31
0
prosper.black28
prosper Black 🖤 :
e better make I buy latest itel😂
2026-05-06 08:00:36
1
divine3021
𝐌𝐑 𝐃𝐈𝐕𝐈𝐍𝐄🕷️🛍️ :
Samsung oo I phone oo android oo I get all make unah Dey shade make I Dey view
2026-02-15 07:07:08
1
officialjabo1
official jåɓø :
u see iPhone 6,7,x,xr, nor suppose dey iPhone 🤣🤣
2026-02-15 06:53:55
92
londonboi67
Evil👿 London :
7plus na still android phone 😂😂😂😂
2026-02-14 10:00:39
32
nwite.chukwuebuka
Ebuka :
Me i swap my phone collect iPhone 6S so i should go and collect my android back
2026-02-16 11:54:05
5
em.my2pf
EMMY-HATE-GIRLS📸🎉 :
boss you dey repeat clothes
2026-02-13 17:19:40
79
olaofcanada1
🌪️BØLŪ~WÆTĪFĒ 🛍️👽 :
now because you know no waiting this phone do me 😂
2026-02-14 21:11:56
5
__dera09
__dera09 :
Watin una really want..?😭😭
2026-02-15 16:48:15
21
paidboy..jordin_300
🧑🏻‍💻J🅾️RDIN📌🗓️..🎉 :
Kia
2026-10-02 16:34:47
0
ngm7247
Sammy :
@Sammy:boss i don dey coment for many people coment ,to teach me celeb nobody gree help me out. i say make i try ur own if u go gree teach me boss. 🥺
2026-02-16 14:03:44
0
ugly_joker2
🧌ugly_🥀joker🧌 :
Not
2026-04-19 14:29:49
0
skiddo.peezy.0016
skiddo peezy 001 :
Haaaa nah me I Dey talk to aje
2026-10-13 21:00:29
0
melissa55i6u
Melissa Rush :
my boss no dey repeat clothe
2026-05-07 14:49:00
0
bigchain5050
BigChain🐬💰💎💟 :
Omo eeee 🤣🤣🤣🤣
2026-10-01 19:02:38
0
rachel.obijiaku
Rachel Obijiaku :
You done try techno phantom x2
2026-05-05 20:03:23
0
sarrah_miia
Sarrrah_mia :
Anyone guys
2026-10-03 11:30:09
0
To see more videos from user @cali66601, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About