I’m not a prophet but I know everyone watching this video is holding a phone 🤔
2026-02-13 20:27:33
2014
tobi nation 🥶 :
do you love God?
2026-02-13 20:49:17
843
A-LUXURY :
Normally we guide spiritually, and physically
2026-02-14 19:51:41
672
Ms.Lizzy✨ :
Na god be my back up
2026-02-17 21:13:37
58
mummyE³ :
na God I put body o
2026-02-16 11:57:05
81
officialUncleBen1🇳🇬🇩🇪 :
There's a girl somewhere right now
no boyfriend,
No calls,
No texts,
Just by herself, pressing phone😂💔
how are you Babes?
2026-02-14 20:07:39
43
☠️✨Heartless One😈🎚️ :
Na we’re God dey I put body ✨🥺🤲
2026-02-14 08:04:54
93
@Emmanuel ebuka :
I hear say congratulations full for 2026.
2026-02-15 20:21:10
32
Godslead :
Dey go wait tire
2026-02-14 09:10:23
17
Commyblaq Backup :
Happy Valentine's Day 💌
2026-02-14 06:50:50
50
AJ✨🌸 :
God dey run things 🎉
2026-02-14 21:57:38
10
Morgan ❤️🪅 :
I like this talk, low key you go believe me
2026-02-13 21:58:37
15
Jagaban🖤💛🌗😈 :
if u know where i put body
u no go dey pray for my down fall
2026-02-14 15:16:10
7
IFeChiukwu_Kwulu Nation💰🦅🙏 :
Dem go wait till dem grow old🤣😂😂
2026-02-15 09:46:37
8
ABRAHAM🪐 :
God de 💯 don’t play
2026-02-15 19:59:55
6
♠️ 3oy 3lvck ♠️ :
Tufiakwa una!
2026-02-14 16:51:45
6
1%🪫♊️ :
Na God hand I just sit down put 😁
2026-02-15 11:22:43
6
HUMBLE IS HIM 🖤7🌴💨 :
This one no be meme shaa
2026-02-14 09:27:57
5
𝒜𝒮𝒜ℳ𝒫ℰ𝒯ℰ💋🤎 :
You look like jeriq a bit
2026-02-13 20:45:40
16
Amarah💫🥀🖤 :
How una Dey quick see post when dem post am??? Like it will be at 3 likes and una don see am. Na when e reach like a month and 77.8k likes na when I Dey see people post ooh
2026-02-16 15:14:29
20
21tedric :
Best caption of the year fr 💀😂🎉
2026-02-16 06:10:08
18
✞𝔻_ℂ™️👑 :
2026-02-13 20:31:40
5
@despeakableme :
First to comment
2026-02-13 20:20:57
11
ruth__616 :
Na my mama put am there😪😩
2026-02-14 07:34:37
7
Black Sheep :
I dey fear make my life no follow am
2026-02-16 04:52:05
8
To see more videos from user @dera_bby11, please go to the Tikwm
homepage.