@sha_lom24: For the ones who make our hearts smile…this one’s for you ❤️💐 #fypシ゚ #cover #fypviralシ #valentinesong @❤️‍🩹REXXIE_ICE❤️‍🩹 #VoiceEffects

ડ𝐡𝐚𝐥𝐢𝐫𝐨𝐜𝐤🌸✨
ડ𝐡𝐚𝐥𝐢𝐫𝐨𝐜𝐤🌸✨
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 14 February 2026 09:47:22 GMT
356778
54956
850
6556

Music

Download

Comments

user020437266
Shorty🥰 :
For boy wey no wish me happy Val 😡??
2026-02-14 13:44:30
505
bigsophy001
BIG🌴🧜‍♀️SOPHY🦅🌹🥀 :
that love song dey pain me abeg sing portable song 😏
2026-02-14 19:25:06
209
preshious80
💔JUST ME🤧😔 :
For boi wey no buy me anything today 😭😭😭😭
2026-02-14 20:27:24
86
princexchange4
Prince Xchange✨ :
For girl wey just posted my pic say a king was born 😒😒
2026-02-14 18:19:26
83
blessingwire86732
Urhirhi Blessing :
Like to change the color
2026-02-15 06:04:55
151
mr_blaq02
MR BLAQ👻 :
I dey feel am😎
2026-02-15 04:42:02
15
user10973298359101
Kachi💕 :
thunder fire baby, today of all day no val wish, i said it this guy go be my worst mistake
2026-02-14 20:27:17
31
warriboy27
It's Warri boy :
happy Valentine's you are the best •`
2026-02-14 23:15:32
9
berry74576
Berry🌹🥀🌷🌹 :
The music sweet who I go send am to ? 🥺
2026-02-15 14:01:04
10
yong.mxico.shalli
KING SHALLI 👑 :
Single people right now 😂💔
2026-02-15 03:50:41
6
lizzyosima817
Lizzy Osima :
you try. I remember those days 😂😂😂
2026-02-14 12:46:33
5
moon000024
moon000024 :
Plz what the name of the music 😩😩
2026-04-01 21:17:18
6
chidimmababy22
Cakes by Nma🍰🎂 :
My eyes see shege today wey be Val omo🥲
2026-02-14 19:07:45
9
obident396
PROMISE DC 🛍️🚀💔🎉 :
na once I connect my JBL 🥰💞
2026-02-17 11:43:07
8
glein.karry.237
Glein karry🎧🎶🎼🎙️ :
She brought back this particular sound back to me that’s why I just love you 🥹❤️🫂
2026-02-14 12:26:59
9
kimcassie779
Cassie’s touch💇‍♀️🧑‍🎤👱‍♀️ :
Old memories 🥺🥺🥺🥺🥺
2026-02-14 12:04:01
6
westlife1340
West Lifer ♥️✌️ :
2026-02-14 10:41:00
5
jolee.candy
Jolee pepper 🌶 🫑 :
This ur voice go make person go fall in love 😂🥹
2026-02-16 19:51:44
5
akoredeyyfav
💎BlAcK💖berry🌟🍒🍒 :
my cheeks like butter honey in my cup I take my breathe away 😭😭😭😭 I'm saving this video for myself
2026-02-14 20:50:53
6
homa.chi001
homachi :
so that in go come dey crush on u 😫😫
2026-02-14 20:00:12
17
mkpuruma020551141
mkpuruma 🥰 :
Nobody to even send it to, just me and my whole sef abeg, na person wey Dey relationship Dey send give his or her lover
2026-02-14 20:15:53
8
smalllll59
smalllll59 :
For boy wey tell me "happy Val ooo"😭😭?
2026-02-14 17:21:50
9
chijimaka3
Chijimaka❤️‍🩹😌✝️ :
happy Easter my favorite ❤️‍🩹🥺
2026-04-05 10:00:47
2
baby.maeva3
💞m💋a❣️e💋 :
follow for follow who's in
2026-04-13 08:02:57
0
jonnyboy3215
Jonny😌 :
I love this 💕🥹
2026-02-14 20:38:31
2
To see more videos from user @sha_lom24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About