@jolas_t: #trend #tobination this one no sharp oo Allah 😔

ᗰᖇ. ᒍ✰
ᗰᖇ. ᒍ✰
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 14 February 2026 11:01:54 GMT
647671
90901
329
5712

Music

Download

Comments

henry80975
🌹🧃🚱 :
Maturing is realizing tobi nation na bad person!💔
2026-02-14 23:54:38
2880
jolas_t
ᗰᖇ. ᒍ✰ :
Omoh e go far Allah, but him no suppose Dey call am egbon 😔
2026-02-14 19:02:08
2100
big___josh0
BiG JOSH🇬🇧 :
If Yenking no Dey the story no fit sweet oshamo na you no go loose guard 🥂
2026-02-14 18:00:30
1580
pappynice001
OLA 🌴👽 :
Why Mallon too no dey follow him
2026-02-15 08:54:11
1160
zianah_01
Zianah_01💕🫠 :
Yenking dey motivate sometimes😞he no go ever forget the words
2026-02-15 14:44:01
325
ydk_cares1
🧬 :
If he fit whine Olamoore, mallon own no suppose surprise una !!
2026-02-14 20:28:33
338
perri687
SAMUEL :
He whine am for person wey patronize am dat time
2026-02-14 17:59:20
406
0_cappin0
عَبْدُ البَاسِ :
Make Attitude Rap con use this intro preach 🔥
2026-02-15 14:56:46
608
sodsavvy1
🅂🄰🅅🅅🅈 🥷🏼 :
Do anything to maintain the top
2026-02-14 17:51:17
89
yinka_ika1
OᒪᗩYIᑎKᗩ💚! :
Omoh street no get memory 😞Person wey buy e brand online 😞💔
2026-02-14 17:24:22
248
tee_marleyy
𝐓𝐞𝐞 𝐌𝐚𝐫𝐥𝐞𝐲💕😌 :
And tobi once hyped this guy o when he patronized him, with 550k, if you like no spend wisely🧏 you Dey see?
2026-02-15 14:45:03
42
afo8374
UNKNOWN 🤢 :
Try guide make them no see you finish oo 😏
2026-02-15 22:40:47
6
o.k.enation01
༒ 𝐎𝐊𝐄_𝐍𝐀𝐓𝐈𝐎𝐍༒🏝️❤️‍🩹 :
I like as he talk Oya nah 😪💔
2026-02-15 05:11:25
73
dfwrichie1
Dfw_Richie :
Person wey whine ola Moore hin matter no suppose suprise una 😂 nah egbon wey dem dey call am dey decieve am shar
2026-02-14 22:13:09
28
blazestorm07
Blaze🧌 :
Tobi nation nah better person buh me anno just like that egbon ajeh
2026-02-15 10:42:20
73
aisosa91
🦉 :
If yenkin no Dey the story e no go make sense brr 😳
2026-02-15 14:25:12
10
emmydipson
🩸 :
E go far o 😔
2026-02-14 18:57:44
5
lameda403
DINO🗽 :
Nation no worry the guy go rise 😒
2026-02-15 13:39:39
83
khalifa_493
Kayla-smith :
Omo I listen to the sound more than 20x Omo e no suppose dey go like this Omo e go far o aje 😭😭💔 Omo the thing pain me aje Mk I no lie Omo 💔💔😭
2026-02-14 20:24:37
30
life_wizzy
WÎŞÐØM🏌️‍♂️¡ :
Omo Guide ooo 🫵
2026-02-15 13:38:44
6
tunmise886
🫷TUN MISE🫸 :
I don’t really like that Toni nation from day 1
2026-02-14 20:18:02
11
lambaliski
T O Y O S I🪼🐚💫 :
The laugh Wey he laugh Dey pain me 👿
2026-02-14 22:51:25
5
oyeleke1177
MUSTAVO🖤 :
make nobody touch my comment oo i get anger issues 🤬🤬🤬
2026-02-15 15:33:34
7
papialwaysactive773
CHOKO PAPi🤬🚀 :
Street no get memory
2026-02-14 18:17:06
12
.unifier
꧁༒☬𝕆𝕂𝔼𝕆𝕃𝕃𝔸🍁☬༒꧂ :
Una forget watin he talk about hollamore
2026-02-14 17:26:35
13
To see more videos from user @jolas_t, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About