separate app sound feature...
only samsung users can relate..
with samsung u can connect to 2 Bluetooths at a time and still play sounds on it.
2026-02-20 20:23:37
110
༆HÃZZŸ_MÕÕRË༆ :
Enter CODM first make I see something 😂
2026-02-19 14:46:31
48
OTI GENERAL :
Samsung till I die bro
2026-02-16 19:53:42
64
👑O☮️L😈A🍌231⚓️ :
Samsung user go think say nah clock
2026-02-24 07:00:47
45
No name :
who be that egbon
wey post that thing for status😂
2026-02-17 00:03:38
7
Digital cherry 🍒 :
Samsung over iPhone everyday anytime
2026-02-21 17:55:02
31
K43EER💫 :
Ordinary iPhone 11 de do am
2026-02-16 16:15:51
14
23🫀 :
My iphone 16 dey do am too bro, plenty features dey iphone way android phones no get like the eyes tracking feature, you fit use your eyes operate your phone without touching it ?
2026-02-25 23:24:44
6
𝓙𝓶𝔁 :
omo my s22 dey lag for bloodstrike like mad 😫
2026-02-16 13:28:44
8
Eryk :
my redmi 13 dey do this thing na i can even adjust which one i wan make e dey play louder sef
2026-02-16 09:33:32
7
Hèñŕý §õfť 🦋🕊 :
that screen lines , the make me fear to use Samsung oh oo
2026-02-16 17:54:05
6
EMLX⚽ :
efootball gather here 😂😂
2026-02-18 19:48:57
12
🇬🇧ÇÃP ÄBLË GADGETS🇬🇧 :
phone of 200k
2026-02-16 19:44:52
5
ZUBBY_THE OUTSIDER ⚡🌑⚡ :
my Redmi dey do am
2026-02-20 23:04:46
6
DANIEL.'; :
omo I love samsung but see that green line issue...
2026-02-19 08:49:16
5
olanrewajubabatunde38 :
So listen to 2 different sound makes sense to you
2026-02-18 05:56:42
8
KEBCINO🖤🌹 :
You get Spotify for two phone and once you play music the two will be showing as if the other one is doing it OGA we sabi the settings
2026-02-18 11:20:02
8
PROMISE MATHEW :
Oga iPhone Dey do am
2026-02-19 04:55:58
7
random facts :
I day use Samsung s25 ultra and iPhone 17 pro but I will always choose Samsung till I die
2026-02-17 07:11:10
5
DA.BOY :
Una see am abi Una no see am 😂😁😂
2026-02-21 22:04:52
6
mr beast :
:pls those the phone hot while gaming
2026-07-14 17:00:33
0
To see more videos from user @ghostdarida001, please go to the Tikwm
homepage.