e sure me say u wey dey read this comment you go buy car this year 💯
2026-02-18 10:35:17
4386
only1_MG_backup :
If you call Benz motor watin you go call Toyota? 😏
2026-02-17 22:35:50
1235
☥𝐌ȺℝȻ𝐄Ł Ɍ𝐈ℂĦ☥ :
I'll stop smoking when I get 200 likes
2026-02-19 21:58:03
316
Gee Monny :
E better to divorce than to sell my gle 😂
2026-02-18 05:26:15
847
Frolic.j gold🌹 :
Wrong advice 😂 sell am take open business car no be asset it’s a liability
2026-02-18 18:47:06
186
gtpop01 :
Benz na car no be motor.
2026-02-18 02:37:17
264
Suzanne Fx :
Oma i don sell my Es350 take solve my problems oo, nobody will solve your problems for you, just pray make problem nor pass wetin day your wallet, by the grace of God and Faith, i go buy am again, BELIEVE…💯
2026-02-18 11:02:16
154
UBASINACHI :
This is a warning not an advice ‼️☑️
2026-02-18 03:51:55
154
🪜 :
No matter how life hard no sell ur play station if you wake up in the morning clean am 😂
2026-02-18 08:24:28
37
Black Boy Animations :
Na true talk o. I sell my own on the day of tinubu inauguration, i say na nothing I go buy another one. Beforei know motor price don go times 4, took me till this year to order a new one 😂
2026-02-18 19:15:02
11
savyyworld :
Na me u Dey talk to I don almost sell my motor this weekend
2026-02-18 05:40:16
9
Prince Shandy Waya :
I just buy my own last December and will buy another one join. Won’t ever sell my car. God will not allow that Amen 🙏
2026-02-19 08:19:26
10
RO-YO TALKSHOW RC 8914125 :
That is what am suffering now…i sold my car out of problem til today i can’t get the car back
2026-02-18 14:58:30
5
PRESH🫦♊♠️♣️ :
Today is my birthday!!!🥰
2026-02-20 08:59:13
10
agujiofor :
The worst mistake I did was selling my two cars,Since then my steeze reduced but on God bigger one go come.
2026-02-19 13:57:41
6
MASS-KENNETH🔻 :
I rather divorce than to sell my AMG if I got one 🤝
2026-02-18 14:23:57
18
:
Omo bro u really deserve another car plus private jet na man u be
2026-02-20 04:08:48
9
wyte :
no sell your motor ooo…..no matter how life hard,try get fuel inside 😎
2026-02-18 13:54:01
10
Cashlove :
😭😭Omor bro like my car sit down for 1 year now I nor fit fix am , people don advise me make I sell am but I say lie lie I nor try am
2026-02-18 16:57:01
10
whitebwoy1 :
No sell ooh !!!!! You fit enter do video
2026-02-18 08:33:07
8
Zaiii 💎 :
I hear but if life tough I go sell my GLE63 and buy Toyota Highlander at all at all I go still dey pocket 15-20M depending on the year I buy 😅
2026-02-18 15:44:55
6
Sw@g🔞💙 :
We wey no come get motor wetin we go wash naw 😂😂
2026-02-17 21:26:08
15
he_is_wizzyfunds :
Ajeh... I nearly sold mine last year but thank God he came through for me speedily 😁🥰🥰
2026-02-18 07:42:13
10
gozirah :
In 2023, things was so tough that I had to sell my fullest option 2010 Highlander two years ago, still regretting it, that’s why I can never sale my current sienna 2012 CE. Instead after investment I’ll buy more toys current ones from 2020 upwards. A promise I made to myself.
2026-02-18 16:58:35
6
OLMAK LUXURY CARS :
Stop using that sponge to wash your car
2026-02-18 06:57:59
23
To see more videos from user @youngm00ney0147, please go to the Tikwm
homepage.