i paid for update dem later give me fake update 🥹😩
2026-02-21 00:13:22
949
YOUNG_SOLDIER🦅🦅 :
All dem Facebook sellers 😂
2026-02-21 14:17:22
597
👑تاج خاص👻🐟 :
Last week when my vendor yenk me my brain first scattered for like 3days, this one carry my $200 run and block me and no be the first time wey I dey give the werey work ooo 💔
2026-02-21 03:35:41
73
Soft pluto🪐 :
I swear I paid for TikTok I get blocked 💔🥹
2026-02-21 04:53:17
272
Highest bidder :
Me 2024 when I want learn how to file SSI and id.me with 150k 💔🥀
2026-02-21 09:31:24
11
𝙇𝙤𝙨𝙩_𝙎𝙤𝙪𝙡 🕊️❤️🩹 :
You go know say dem won scam you, but you say make you try ur luck 💔😹..
2026-02-21 19:49:02
123
Papilo :
paid for sporty vip code 😹😭
2026-02-21 04:30:33
179
Chukwusom 🔥🌍 :
Logs people done do me shage😂
2026-02-21 05:44:31
9
BIGDANEX :
Them use Hk ads yenk me that year 😑
2026-02-21 03:07:12
61
سورة الله :
That kin thing dey pain like mad 😩
2026-02-20 22:19:41
32
yahde_ :
Them scam my all my brother crypto 😭
2026-02-21 02:09:00
31
Fawaz🥷 :
Funniest part be say nah same format dem use for me 😁😂
2026-02-21 04:15:52
13
𝑲𝑼𝑫𝑼𝑺 🦅 :
all them ticktok seller
2026-02-21 17:09:01
7
25✞ :
wanted a vpn login
2026-02-21 20:13:03
8
●◉✿𝔼𝕧𝕚𝕝🧞♀️𝕘𝕣𝕒𝕔𝕖✿◉● :
all the come make I teach you celeb 😳😳
2026-02-21 17:33:00
6
Colin McDonald :
Guy fb seller don scam tire😭😭
2026-02-21 23:16:33
6
God is the greatest :
Na that situation I Dey now 😏
2026-02-21 21:21:07
6
Taymhee :
I go just smile continue my day
2026-02-23 08:09:58
5
CHIBLINK🧃🚀🐠🐬 :
them say make I boost ads I use my last money next thing na pure white profile 😂I nearly disable that day 😂😂😂
2026-02-21 02:40:36
9
thebigmautin212 :
Na yesterday I no say aviator na big scam 🥺
2026-02-21 07:23:09
9
~BIG~NOMZY~ :
format pass format na why 😂
2026-02-21 12:11:13
8
𝕭𝖎𝖌 ︀𝕭𝖔𝖔𝖘𝖙🚶🏾➡️🍁 :
E pain pass heart break 💔 ooo😂
2026-02-21 08:06:12
10
• :
There’s always a big-boss after big-boss..
2026-02-21 02:09:26
5
Archived Tech :
Estoy aquí para ayudar
2026-04-02 06:30:05
1
Dizzy lowkey🪫 :
Aje my bro it pain Oo 😁😳
2026-02-21 14:09:09
3
To see more videos from user @b__banji, please go to the Tikwm
homepage.