Wait…..is she that less busy omo….i am too lazy sha
2026-02-22 21:33:30
27
Holysinner2222 :
This one no be obsession again oh . Na craze 😂😂
2026-02-25 05:01:58
23
cassidytalent :
What can 100k do for 5 people
2026-02-25 16:08:02
5
Able_Money :
I thought 🤣🤣 is only me getting all this messages whenever I slept off oooo😂😂😂
2026-03-15 04:38:22
2
Theo chinwe :
Tufiakwa!
2026-02-25 15:03:00
52
Williams ahamz :
make i join u laugh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-02-26 07:51:33
3
Uchechi Orji :
can never be me
2026-03-10 20:13:09
0
endshit :
where una dey see this love?
2026-03-28 18:09:38
0
Anastasia :
Na me be this😂
2026-03-05 15:34:36
0
chef queen 🥗🍲🍝🥘🍜 :
I once behaved like this 😭
2026-02-22 20:05:36
7
╬✦░ 𝗠𝗮𝗻𝗹𝗶𝗸𝗲𝗥𝘂𝗯𝘆 ░✦╬ :
na ashawo full comment section 😂
hold ur babe tight oo
no listen to them
2026-03-03 19:58:27
1
queenesthe150 :
Wetin do TikTok
2026-02-26 12:22:54
5
Mazi_Arinze :
Wetin be iduploplo😂😂😂
2026-02-25 19:36:24
11
Mmasinachi ❤️ :
her healing go too long 😂
2026-02-26 11:58:31
4
DESMOND :
Una get time shaa
2026-03-11 13:26:21
0
Mr. Caleb :
Nah new relationship, nothing you Wan tell me
2026-02-28 19:56:22
4
Nonso :
this is me in my wife dm. this woman is driving me crazy
2026-03-03 14:15:23
3
EmmaNoWell :
u sef
na sleep abi na pass out
2026-04-05 01:33:36
0
IFEANYICHUKWU🦅✨ :
But IFEANYICHUKWU which kind sleep go make you not know someone is texting you like this, what if a business message came in the middle of the text bombing…. This my namesake dem Dey worry oo 😅😅😅
2026-04-12 16:04:30
0
🧌🦹👑🌬️☘️✨🥷 🇳🇬 🇨🇫 :
Me wey my teeth complete never see this kind love o😭
2026-03-02 09:56:10
3
To see more videos from user @charlesmilli001, please go to the Tikwm
homepage.