money is spirit.
it knows why it chose you.
The best you can do is Stay Alive.
2026-02-23 18:41:54
2834
dballyscut💈 :
money comes with fear , only those who have serious confidence in Jesus can feel secure even without security
2026-02-23 14:59:59
1144
boyonmotion :
Truth be told, I have observed many wealthy businessmen, They don’t stay outside even up to when the sun is fully gone, 5pm there are already at home.
2026-02-23 20:00:29
717
Ms_Dera🎀 :
Even me with my 59500 sabi my worth 😂😂😂
2026-02-24 07:41:08
512
Manlikepriest :
who don touch money go understand wetin U dey talk 😂
2026-02-23 18:53:40
668
Simeon Emeka :
Sporty pay me 2m to cross road come dey like death trap🤣🤣
2026-02-26 12:31:11
77
:
Make una help me thank God! My mummy comot for my house now, for road her car tire pull off but no injury or scratch for the accident. Thank you God
2026-02-25 11:42:08
321
Dr. Bee🐝 :
That part "You don Dey become human being" hits differently.
2026-02-24 10:23:04
323
Lilly :
Exactly the reason I no gree do bbl
2026-02-23 21:07:42
159
12ELVE :
When I first made my 10mil na every time I dey pray not to die ! If i sneeze 🤧 or cough I dey pray because of fear to die , I even come dey fear to go outside or wake anyhow
2026-02-23 22:36:39
111
abujaphoneaccessories :
Even who never guided suppose guide em life at all cost✌️
2026-02-23 19:03:55
588
davidbillionz :
As a man, when you finally make it, leave your hometown, change your environment, because your biggest haters are those who used to know you when you were a nobody. And start making people realize it's a privilege to be around you.
2026-02-23 21:21:56
448
Ebenezer 🦂 ♏ :
that's why they say avoid "those who have nothing to lose"
those set of people are free...
2026-02-23 21:00:36
103
Comr Emmanuelite :
Make money and stay off the Grid👍🏽
2026-02-24 21:16:38
24
Nine 🇳🇬 🇬🇭 :
Even me when never guide that much I still know my worth. I no the take risk at all cause I know where I deh go and I no fit risk my life
2026-02-23 14:55:53
105
WINTER⚡️🪫 :
I no wan poor oo😖😖
2026-02-25 21:28:42
5
FA DI GA♈️💐 :
Omo this one enter Ajeh 😂💯
2026-02-23 13:49:57
42
𝕵𝖊𝖋𝖋.𝖘𝖆𝖎𝖓𝖙 :
you go con understand say every morning when you wake na blessing 😩
2026-02-24 12:05:20
61
Keystone⚙️ :
100m small.
2026-02-23 20:12:51
79
Darlington Enyinnaya :
Big man even as I no get shi shi for my account I no dey use my life play at all, life alone is worth more than any other thing
2026-03-12 23:07:00
7
$outh ♥️✔️ :
You just gain a follower bro
2026-02-25 10:43:35
5
SOMMY’S DROBE :
And if you see person wey get better money wey dey move anyhow , just know say something cover am 😏
2026-02-24 14:57:45
16
Cable Exchange 🦅 :
You keep upgrading my mindset 🥹..
2026-02-23 17:13:42
45
Dera :
Bro na your own thinking be that ,unless you no d empower people around you
2026-02-24 06:39:16
9
To see more videos from user @odogwuigc, please go to the Tikwm
homepage.