my own dey on monthly payment for over 2years now,, she no too guide I just dey collect 200 from her check ✅ every month
2026-02-25 17:10:15
278
Danish 🇬🇧 :
Omo make una give me any military person to use na 😭🙏🏾
2026-02-25 17:39:46
28
Ñyãñxã 💎 :
my own go tell me say make I leave the military come join am for farm😂
2026-02-26 17:08:40
24
🖤___ADURA__🖤 :
How to put papa nko?!!
2026-02-25 17:05:13
330
🌴Guess who?🌴 :
Nah me wan Dey chat work for weeks and she never pay 😂😂Omo 3️⃣ days I don put mama for billing oo
2026-02-25 17:37:48
57
zachwilliamsmusic :
Military all the way. My mama na $800 wey she dey pay weekly
2026-03-04 14:54:02
7
𝘾𝙝𝙖𝙧𝙡𝙤𝙩𝙩𝙚🇨🇦🇺🇸 :
i need an African friend
2026-02-25 15:57:54
38
notme222444 :
How about cl wey no gree pay because she Dey fear of scam? She be manager but she don meet scam before
2026-02-28 16:25:41
16
V_I_C_T_O_R :
how will you send the account number where they have already told your mama that you are not even access to your account
2026-03-02 10:03:55
9
Skylar :
I need foreign tiktok account
2026-02-25 12:51:14
9
Peter :
my mama dey on monthly, 500 every last day of the month and dem dey 3 I just fresh ooo not even see power bomb again
2026-02-25 17:34:07
34
💙₣ⱠɎ฿ØɎ ✌️ :
abeg who get military format and dating format abeg let's chat 🙏
2026-03-04 18:16:59
6
EJIDE :
How to put Papa For weekly payment Nko?::
2026-02-25 23:19:26
6
Big_Emma_Billion$$ :
Dating 🥰too Sweet
2026-02-25 22:06:22
18
SeGuN🤑🤑 :
I need military pic abeg 🙏🙏🙏🙏🤲
2026-02-25 17:56:55
2
Anwar :
my own dey monthly payments for 8 years now, na small 1k she dey do monthly is 2018 Dec
2026-03-22 12:02:08
6
Scott jay ❤️❤️❣️❣️❣️ :
I Dey collect 5k monthly
2026-02-28 18:00:11
7
bombastic :
how to put your dating work for weekly payment.
2026-02-25 17:35:53
6
none :
I need 2 working boys
2026-02-26 12:12:28
5
KingTerry :
na una d spoil work
2026-02-25 22:01:47
9
Visual Atelier :
See who Dey give una advise 😂
2026-02-26 11:19:49
16
Luna :
how far drop online banking website
2026-02-25 11:39:04
14
georgearmstrong541 :
For engineering if she dun love let no say na sophisticated computers ur comp dey use and e dey monitored 24/7 so you need subscribe every week for your separate laptop Wi-Fi to fit follow her converse at the end don’t do fraud….
2026-02-26 06:34:17
48
Rose Franklin :
I bill werey she call me scammer 😂, that military not for me 😂😂
2026-02-25 17:02:13
5
KASHAMADUPE👏🏾🧎 :
do celeb own bro
2026-02-25 16:26:29
7
To see more videos from user @fizzyewoski, please go to the Tikwm
homepage.