@just__ade1: E no pass like that 🙂

🅐 🅓 🅔 🏌️‍♂️💚
🅐 🅓 🅔 🏌️‍♂️💚
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 01 March 2026 22:08:04 GMT
331128
49365
188
10413

Music

Download

Comments

spizyofsokoto
Spizyøfsøkøtø 🇲🇽🇺🇸🇬🇧 :
He no pass like that 😔
2026-03-01 23:46:05
88
jay123241
Jay :
Inno dey flex anybody 👨‍🦯
2026-03-02 12:10:10
39
underated.eghosa
Eghosa :
Loose guard everybody! Nobody work for you. 🙂‍↕️
2026-03-03 07:46:51
17
moneydub_
💀 :
I no Dey flex anybody guy make everybody go work
2026-03-02 17:32:34
12
trench_kiddddddd
SWAGUU🖤 :
Nobody kuku flex me Many loseguard me
2026-03-02 09:27:03
26
somewatercouldhelp
OLOLADE👻❤️‍🩹 :
When e burst! Would I flex who flex me?? 😁
2026-03-02 16:47:42
9
marvelous01106
MARVEL DC💙🌴 :
who flex me sef I go lose guard am
2026-03-02 15:01:56
2
sayheytomark
➿✞ ᗰᗩᖇK_ᗷIᒪᒪOᑎᘔ ✞➿ :
Normally 😂 who give u pattern show am level
2026-03-02 11:35:53
7
foreverblessed070
Stay_blessed💙💙 :
I nor Dey flex anybody 🙂🙂🙂make dem stay clear
2026-03-03 04:04:50
1
fineboi_banty
CHIJINDU 💙 :
Nobody flex me sha
2026-03-03 02:53:27
1
i_sparko
𝐋𝐎𝐍𝐄𝐑 :
GBAM✍️
2026-03-02 06:06:17
3
olaoluwapo00
Olaoluwapo :
Life no hard i go still do them good…becuz Dey fit still later show you way💯
2026-03-02 14:11:31
4
mabbox4pf
ꜱᴛᴀɴʟᴇʏ🏌️‍♂️ :
Make e no pass like that Bammie!😌❤️
2026-03-02 05:26:05
3
emmy181
Last Born 👿🔥 :
I no even get who i want flex because nobody flex me 😭💔
2026-03-02 11:03:18
1
elevated_zubby
NZUBECHUKWU 🌗 :
E dey mind no need to dey talk much 💯
2026-03-04 05:31:20
1
kataku711
𝕂𝕒𝕥𝕒𝕜𝕦 ✨🦂 :
2026-03-02 11:16:43
1
clinton_dc042
Chukwuebuka✨ :
Normal level
2026-03-02 19:09:24
1
fynshit38
🌸𝗡𝗜𝗩𝗥𝗔✝️🎀 :
fr🥹
2026-03-03 23:22:19
1
wealthbaby388
Wealthbaby❤️💕🥹 :
Na only my mama I go flex for this life. I just pray for long life ❤️
2026-03-03 08:19:15
1
rollison.savage
Rollison Savage :
What if Nobody flex you
2026-03-03 12:32:48
1
ola4real05
GÕD+MÔM🍁 :
Run am for who run am for you but no be by force sha👌😔
2026-03-02 23:56:41
1
leykinzz10
Leykinzz🥸 :
Who looseguard u no go looseguard them selves too oo😅😅😅nonody dey stop hustling 😂😂
2026-03-03 09:38:02
1
oluwakunle2
ORIADE :
Iyen Tunwa😎
2026-03-02 19:22:09
1
kussy05
Kussy is chopped 🥀 :
Loose guarding my day one 🥀🙂‍↔️
2026-03-02 21:50:36
1
xivxix5
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ :
Keep it 5ive w me nd ima rock wit u till the end🤞🏼🥀💚
2026-03-02 16:47:38
1
To see more videos from user @just__ade1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About