Chukwuma4donkelly hmmm be careful oo😂😂😂 no be only Enugu people sabi dance oo😏
2026-03-04 19:43:44
20
CHINEDU✨✝️🌹 :
Enugu to the world 😁I just finished dancing sef now now 😂
2026-05-03 15:11:05
1
Emerald Sugar :
make I come for this challenge??
2026-03-05 12:41:38
5
Max miky :
Omo I like the first guy's dance intro.
steps dey cry
2026-04-23 16:01:03
3
The Woman-king :
Even as I from Akwaibom, I Sabi dance am small 😭
2026-05-05 11:38:41
0
ZINNY STITCHES :
Enugu or nothing
2026-03-04 17:30:22
1
Maxiboy :
Which phone you take record ?
2026-03-30 19:06:26
1
ifeoma nwa chukwudi mere eze :
Enugu the best oo
2026-03-27 18:07:01
1
Godwin :
no stress I love that
2026-03-12 17:42:47
1
C❣️h💕i💞s💓o💖m 💝 A💕n💘gel :
see as you dey dance without stress😂😂😂😂
2026-04-07 13:38:05
1
ayubankeirukajoy :
my boy more able to u
2026-03-08 23:01:42
1
Queen Black :
I swear
2026-03-05 16:27:14
1
SØFTBRÎZ :
that second guy go Sabi Dance well 🥰
2026-03-06 06:04:50
1
Purity Faith :
my brother
2026-03-07 06:32:35
1
CHINEDU✨✝️🌹 :
check my story
2026-05-03 15:11:24
1
David fund's 🥰🥰 :
I swear 🥰👏
2026-05-12 06:07:11
1
Uwalaka Smart :
Nice
2026-03-13 18:54:26
1
Amy baby 🌹💐💗 :
omo una de give me joy 😍😂
2026-03-13 19:55:16
1
Jenny Nelly🥰 :
Energy 💪 dey body 💯🥰
2026-03-05 14:12:59
1
Young Okorobia Nkanu 💫🌴🥥 :
Omo when ever I watch your dance I go just start to dey dance 🥰
I don even do challenge with you but you no dey see am🥺😔
Anyways Enugu state or nothing 😜
2026-04-04 11:17:49
3
prince Ortiz :
Hi
can we dance together 😊
let's try this challenge
2026-03-06 13:24:35
2
💞 Bella nwa ♥️♥️💖📌 :
Omo I love the way you use to dance my bro
2026-03-08 21:30:51
1
Ifeoma splash :
yes oo
Enugu to the world
2026-04-11 07:57:09
1
To see more videos from user @chukwuma4donkelly, please go to the Tikwm
homepage.