@positiivitytv: #peller

🄿🄾🅂🄸🅃🄸🅅🄸🅃🅈
🄿🄾🅂🄸🅃🄸🅅🄸🅃🅈
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 06 March 2026 17:49:52 GMT
2134305
226443
1924
1475

Music

Download

Comments

ifeomadorisjatau
Ifeoma :
500k joor, number wey you go collect wey he no go pick ur call or reply ur text
2026-03-06 19:00:06
3955
reichkid3
Rich KID💫💫 :
omo if na me na number oo
2026-03-06 18:35:29
4841
cokeboihnation
🕊 :
Collect 500k buy iPhone 13 300k hold 200k
2026-03-07 09:51:37
1013
k.ele57
ÓkÓ ELE :
Nah to collect 500k deposit for sportybet carry better 5 odds 😡
2026-03-07 23:04:53
766
smallpoco39
P🥰O❤️ C😍O🤡 :
even if e collet dey number self peller no go get him time 😁
2026-03-06 18:44:09
496
emmywarlight
GOD'S OWN 🥰 :
number is the best because na forever access and billing
2026-03-07 08:05:50
258
goldiegold23
GOLDIEGOLD 🤴 :
Omo na number e go help ham for future 💯
2026-03-06 21:51:23
364
g.h.o.s.t__0
.. :
He go call am he no go pick
2026-03-06 22:01:57
240
big.sk65
𝑩𝒊𝒈 𝒔𝒌 🐐✍🏿 :
I phone 13 no be phone
2026-03-07 01:06:16
363
thelmaharmony6
HarmonyT💞😘😍❤️🦂🦂 :
500k abeg
2026-03-07 00:43:14
179
genkushcode
JogboKush 🍀💨 :
The driver understand well
2026-03-06 22:02:46
257
lilyvon00410
Lily~Von :
na to collect 500k look for better odds for sporty ooo 😂😂😂
2026-03-08 03:51:59
42
donnysly_101
DONNY SLY_101_MONIFACE!💛🤍⚓💰 :
To get Peller number na best! no reason am 'e get why....me just dey pray for such opportunity.
2026-03-06 19:15:10
69
papa.show35
PAPA/SHOW🥸💙 :
Omoh hustle ooo make your father no go Dey call your mate boss💔🥺
2026-03-07 03:30:19
40
_mumzyifemide
___MAY 13___🦋❤️✅💫 :
I go collect 500k inside that money I will get probably 11promax then use the rest for business
2026-03-07 21:57:53
19
cynthiachidimma12
Cynthia chidimma :
watin I won use u number do
2026-03-08 12:29:24
7
kingpresley007
Kingpresley007 :
Baba don confuse e fit even say e wan everything 🤣🤣🤣
2026-03-06 18:23:08
56
saninupro
SANINNU :
Number without phone is nothing
2026-03-06 18:42:04
57
blondefesser54
OLA MORE🌶️🌶️ :
number is the best
2026-03-08 04:58:41
8
bluelove562
BLUELOVE💙🧘‍♀️✅💙 :
Na number I need I swr
2026-03-07 19:10:28
7
this_special_soul
Mimi🍒 :
Number wey you no go pick call 😏
2026-03-07 02:20:45
16
paparazzy82
SON OF OGBA 💫 :
iPhone 13. I will go do yahoo once 😂😂😂😂😂😂
2026-03-07 00:55:54
13
slywan58
Sly wan :
if u take peller number he will not pick ur call oo 😂
2026-03-07 01:33:06
11
bigvon633rd
DawgCopeland :
omo na number oo😓
2026-03-07 00:59:23
25
mimiie40
Mimi💕🌸 :
iPhone 13 sell am use the money e go pass that 500k and moreover having the number doesn’t mean peller go get chance follow you talk
2026-03-08 06:23:32
7
To see more videos from user @positiivitytv, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About