dem marry ,una go talk ,Dem no marry una go still gossip .. umu uwa sha ....
2026-03-08 07:20:04
396
ADAOKEMUO 🔥 :
this how I will confuse my enemies amen
2026-03-07 23:10:27
309
Jessica Jones :
So if na woman Weytin come happen , mtewww , wahala too much for this country 😭😂😂😂
2026-03-08 07:31:14
194
simple angel 😘😘😘💋💋💋🥰 :
this man fine oooo man be like women 😂
2026-03-08 04:53:12
396
Man of Grace :
when u see an ordained wedding u go know both the man and woman go resemble 💯..
your new home is blessed sir
2026-03-08 03:57:22
111
Nonchalant private chef 🧑🍳 :
Wait ooo na two women Dey marry Abi na man and woman bcos am confused oo
2026-03-08 07:49:04
24
_C.H.I.G.O.Z.I.E_🌑🌏 :
Why are people so quick to judge? Someone shared their wedding banner with joy, and instead of congratulating them, some of you are busy mocking and recording it. Is that really fair? Learn to celebrate people, not tear them down.
2026-03-08 08:12:29
54
Nwa Kilikili star :
The guy just fine like woman
2026-03-08 03:17:49
55
Trinity :
ijele is a handsome man with a heart of gold and the wife is very lucky
2026-04-05 21:39:34
1
Arike🌹 :
I explain for my customers tire say na man and woman dey wed 😁😁my shop is close to the place 🥰
2026-03-08 06:34:58
24
Esi🍷 :
So una never see man wey fine like woman before
2026-03-09 01:36:13
10
STORYVIBES :
Ijele fine like woman 🥰
2026-03-08 13:06:18
19
🌈 birthday Oct 19th 🌈🌈 :
Una no get work.. congratulations ❤️
2026-03-08 12:28:41
5
CHIDINMA 💦🔱🧜 :
wetin u expect wen u too fine like woman
chai
you and ur wife come look like Ejima 😍
Happy married life 🎉
2026-03-08 06:32:56
10
Rose flower :
identical twins
is like they are twins in another world
2026-03-08 21:04:56
5
LYN-AMBRO :
he is a beautiful man
2026-03-10 08:54:14
1
pretty baby collections :
our celebrity ijele
2026-03-07 23:18:23
6
E🌺S🌺S🌺Y🌺🧜♀️ :
They’re twins in the other world 🥰❤️
2026-03-09 00:43:49
2
Miss Divine💋🧕🏿🌺 :
I saw u at Acess bank u were putting on green I tried talking to u , u didn’t answer
2026-03-08 09:38:25
0
RuthSimon♋️🍃💐 :
My sister thought they were both women,thankGod i know them both so i explained to her😹😹😹
2026-03-08 09:01:58
3
Opemiposi 🦋🥰 :
Guys one of de person wey dey banner dey do video self 😂😂😂😂
2026-03-08 17:57:48
2
Uchechi Blessing :
This is when twins in spiritual world 🌍 got married in physical world as husband and wife. congratulations 👏 to them.
2026-03-08 07:33:42
2
💈Blaqpuff💨 :
una no dey mind Una business?😏
e go hard Nigeria to go far I swear
2026-03-08 08:39:57
3
✨✨ slim presh ✨✨ :
This is the way God will confuse my enemies 🙏
2026-03-08 21:36:23
1
To see more videos from user @ijelemmiri_247, please go to the Tikwm
homepage.