@say_hey_to_olarichie1:

☘️OLA RICHIE 🤗❤️
☘️OLA RICHIE 🤗❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 12 March 2026 23:48:08 GMT
123138
23646
173
6756

Music

Download

Comments

x_v_i8
? :
The land wey I buy for 500k in 2021 dem don Dey sell am 2m now
2026-03-27 13:08:45
553
hayinde68
**__Har yin dey_*``` :
nah this period you go understand say pawer bank nah achievement
2026-03-27 07:11:25
423
aaraoluwaa
Ara-Oluwa 💔👿☠️ :
I wan repost but na only iPhone i get 😪
2026-03-28 05:04:32
91
lon_kelvin
🚀 𝙻𝚘𝚗 𝙺ê𝚕𝚟ïñ ⚠️ :
Nah this period you go understand say SIM nah big achievement 😳
2026-03-27 11:29:40
91
olajago21
BÖǐ_JÄĞÖ🤑💸 :
Even to buy cartoon palm na great achievement 😂
2026-03-27 23:23:10
83
just_me6.20
ØYĪÑ🍒🩵 :
button phone self na achievement
2026-03-27 18:11:31
22
ayo_rind3
Preacher 🎓 :
Guy we way buy gram 70k gram for 2021 gram don turn 210k now
2026-03-28 21:14:43
15
___ur_boy_ajiman___
AJIBOLA DC🤍✨ :
I need make person teach me 𝗔𝗗𝗦 for lotto
2026-03-15 22:10:49
16
darafundz12
😶‍🌫️IRE_🦀~NSNV_🦀~SWAGUU🦀 :
Even the iPhone self I no see buy this android don tired me handsome man like me shame on me 💔😢
2026-03-27 13:22:39
15
defundz_of_good_life
D£ FUNDZ!! :
Them don forget say I get carton palm too 😹😹
2026-04-07 08:41:41
5
harlomah_0
ᴀʟᴀsʜɪʀɪ 🇨🇦 :
Na this time you go understand say solar na achievement 😏
2026-03-27 22:34:23
10
jerrygold085
OLA CASH ☠️☠️ :
Even to buy cord self nha big achievement
2026-03-27 13:52:30
6
babatunde.84
GNF! 𓃵 :
Omoh I get Samsung too 😂💔
2026-03-29 06:45:42
5
jkvibe45
JK VIBE :
Nah now u go understand say pouch self nah achievement
2026-03-27 15:34:56
13
temmyblackybackup
𝐓𝐞𝐦𝐢💕😘🫧 :
Na now u go know say Facebook with create profile na achievement 😹💔
2026-03-31 09:21:01
4
cashmailing0001
Godtime🧃🥳🔥♨️ :
Brr accept my message
2026-03-13 02:27:38
8
ghosted_boy4
Ghosted 👻 :
Ehhh!! Who tell you say ja only iPhone I get 😒😒
2026-03-31 05:47:59
3
_89089089
MR SIRI :
I get two power bank 😅
2026-04-04 07:05:51
3
obavendor
Wacko🧌🥷🫆 :
lol 😂
2026-03-27 20:17:05
2
everything_bybeauty
Everything by beauty :
My land still dey o but make I still go sleep for my dynamic first 😂
2026-03-28 21:59:33
3
omoalhaja766
ORIYOMI💛 :
Omo ear piece na achievement coz I fit waka go Abuja with am 😂
2026-03-28 12:11:37
4
wizzy4197
AĎE🦅 :
Even if you buy shawarma chop this time you be boss 😂
2026-03-30 19:18:31
4
emmabtc105
🚀EMMA ☦️BTC🐶 :
Even data nah achievement 😔
2026-03-27 20:46:34
3
To see more videos from user @say_hey_to_olarichie1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About