@taomilly2: person life dey spoil oh God😭😂@TKFRESH👻 #fyp #goviral

🤬ŤÂÔ /ŤHÉ/ ÔÚȚĆÁŠŢ😈
🤬ŤÂÔ /ŤHÉ/ ÔÚȚĆÁŠŢ😈
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 14 March 2026 10:06:26 GMT
158637
27764
259
8244

Music

Download

Comments

big.bright04
Zi🥀LL🕷️ioN🧃 :
Matric number sef I write am for hand😣
2026-03-17 22:44:34
553
rea_llife1
rea_llife1 :
Course code I no sabi
2026-03-18 06:52:02
291
evans.zj
999🧃🌎 :
The date sef I copy ahm 😹
2026-03-17 18:44:39
174
ywnf5
⃟ :
I Dey copy date, course title , course code self 😭😂
2026-03-18 13:59:55
88
abdulsafiya1
safiya ❤️ :
I copy to the extent I collect extra sheet is God not wonderful 🤣🤣
2026-05-21 11:32:01
7
_tola_ni
Tola :
Even the course title na still copy😔
2026-03-17 21:23:23
94
joel8t1
joel8t1 :
Even the mat number na copy I copy am from phone 😂😂
2026-03-17 18:47:28
61
0._.0kk1
💀🖤 :
Nah for hall I Dey find out about course code sef omo 😂
2026-03-17 22:57:17
43
lorita551
L📚💕 :
Course code I no even sabi 😭
2026-03-17 22:39:41
33
sayheytomrmarcus
₥₳Ɽ₵Ʉ₴~Ⱨ₳₮Ɇ~₲ƗⱤⱠ₴🤬🚀💔 :
mat number sef na only the last number i no dey copy😂💔
2026-03-17 21:06:40
9
stackup0111
Festus :
I nor fit even spell my name again 😂😢
2026-03-18 00:42:16
20
inere82
Inere :
obob😪and no be so I plan am before o😔
2026-03-16 07:13:12
18
angelszn67
Mamacita ❤️🌺 :
Too risky to repost my mama Dey TikTok 😭😂💔
2026-03-18 03:20:14
8
sadbwoii0
SAD BWOII💔🥺 :
I almost copy the person surname self not realizing it wasn’t mine
2026-03-17 21:40:30
5
cleva09
ℂ𝕃£𝕍𝔸 🚀 :
Me way just write exam finish 😁😹😹
2026-03-18 11:39:51
9
v1c70r_1
SIMP FOR GOD 🔥 :
I still copy date and mat no bro,na only the last 3 digit wey different i know ....and I don graduate without carryover😂
2026-03-18 15:56:42
9
okafor__joshua
麻痺🪖🕸️ :
This book Weyy I nor sabi, really pain me 🫩😂
2026-03-18 12:43:47
6
man.utd_back
$po🪖 :
Them don give me copy copy as name 😂
2026-06-08 20:15:00
2
prosper_chase7
PROSPER ❤️🦅 :
I no even know the name of hall wey we use write exam 😂💔
2026-05-05 21:23:01
1
onlytola
Omoyele Omotola :
e remain small make I forget the course wey I dey study sef
2026-05-23 06:37:01
2
big_cazzy1
BIG CAZZY🥷 :
Even course code I nor know😭😂
2026-03-20 10:06:11
4
28.street.babi
🦇 :
I go lie for u 😂💔
2026-04-04 17:02:55
1
To see more videos from user @taomilly2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About