@icebaby266: #fyp no go work 😡😂

.🧊
.🧊
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 17 March 2026 06:00:16 GMT
151565
32138
83
667

Music

Download

Comments

chistakprivate01
chistak :
my senior bro dey turn up anytime check am for my page pined
2026-08-04 04:41:08
0
awareness372
AWARENESS🔝🦍🪐 :
Me wey b first son I don buy phone tire 😭😂
2026-03-17 12:31:52
456
omgits_shawty
𝐬𝐡𝐚𝐰𝐭𝐲 :
Me wey no get senior brother nko😂😂
2026-04-16 13:10:27
384
verified.crypto94
⚖️VERIFIED🥷CRYPTO 👑🧃🚀🔫💀 :
Me wey dey hustle pass my senior bro 😎 😹
2026-04-19 03:46:31
136
yt.468
ᐯ|匚ㄒㄖ尺🫀❌🪫 :
as I dea wait I still dea find my own🙂‍↔️😹❤️
2026-03-21 10:31:16
139
gurllikesilver
𝕊𝕦𝕘𝕒𝕣 🌸 :
Leave me I go wait
2026-03-17 12:54:01
44
bigrey_2
bigrey_2 :
Make l wait on you nhi😭💔😂
2026-04-16 13:24:33
15
ted.son1
♑Ted šôñ🌏🪐 :
as I be first son, who I no 😅😅😂
2026-03-17 19:17:12
17
tammychasebank
Tammy® 💫 :
work keh my brother no dey work 😂?
2026-04-16 23:22:22
11
lamba_musk
👤𝕹𝖔𝖙 𝖚𝖗 𝖍𝖔𝖒𝖎𝖊⚡️ :
My senior brother wen only my papa fit de call 😂💔
2026-03-23 08:30:24
7
heisgolden1
GOLDEN 👿🪐 :
all dem my brother Moni is my Moni 😏😂
2026-03-18 15:49:07
8
a_i_r_h_i_a
Airhia Divine🍀 :
The thing tire me oh 💯
2026-04-17 06:58:11
6
usersamad603
SymAD :
lol
2026-04-16 13:16:13
3
nellycious62
ꨄꨄN***¥ꨄꨄ :
Follow back
2026-03-17 07:16:17
6
slimgurl906
Ms.Jenny🍒✨ :
😭😹
2026-03-17 09:08:01
5
wizzy_on_fundz5
DFW🏖️CONFIDENC€🛍️ :
You Dey snub me Abe😂
2026-04-21 07:29:15
2
awsky.mouthed
𝐀🫟 :
*many
2026-04-20 15:06:13
1
mrswitchbackup1
† 🦇 L!L S̶W̶I̶T̶C̶H̶ 🦇 † :
I sha Dey wait
2026-03-21 08:56:52
4
justfavilux321
Favi🦋💕 :
Me wey nor con get senior brother......na my senior sisters i dey wait for😅🤧
2026-04-20 14:45:54
2
p.e.a.c.e.77
💍___{peace}🫩🌸🧚🏽‍♀️ :
I go work still wait for am cause my money is never enough 😭😂
2026-04-19 17:19:56
3
To see more videos from user @icebaby266, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About