I don see wetin I no fit repost , but just know I was here guys , make I go find one cake chop 😭😂
2026-03-21 07:18:12
5169
CHUKWUBUIKEM 🌌📊 :
[sticker] Everybody must taste this golden amu
2026-03-21 12:58:26
1108
Ms.Omobare 🍒❤️ :
I don finally see wetin I no fit repost 😭😭😭
2026-03-21 10:19:26
879
B!g Toks💕🛍️🎀🛒 :
Straight to WhatsApp status . Nobody Dey feed me 😂
2026-03-22 09:37:00
588
Oluwanifesimi 🫂🌹🥹 :
Repost keh ? Even the song 🎵 says koni bajee koni bajee😂no be your post go spoil my lovely home wey I Dey build brick by brick 🧱 🤣take care I’m scrolling now🤣😩
2026-03-22 02:06:29
236
Iam_joke🥰 :
I no get man but I no fit repost 😁, make e no stand against me in future 🤣🤣🤣.
2026-03-22 11:31:47
157
🧸Nëñy💞✨ :
Gbamsolutely
2026-03-20 08:23:57
306
Sylvia 🥹🍹💕 :
I’ve reposted for you guys
2026-03-21 22:13:45
296
Onyinye🥹🤍 :
Na national cake 😭😂💔
2026-03-20 14:38:28
767
Engr. 25 :
Reposting cause it’s funny not cause I do this
2026-03-21 00:14:13
125
Dunni 🦋💕 :
I mistakenly tap repost 😂
2026-03-20 19:49:54
145
Daviz🧃 :
5 babe and counting 😅
2026-03-21 11:40:18
62
Chiella :
Last last na this guy go spoil this small relationship wen I dey manage 😂😂😂
2026-03-20 10:41:00
98
🎀Richluxe’s lipcare store🎀 :
Public cake 🥰
2026-03-21 11:17:55
21
LIHL 👽🌪️ :
Omo… my babe repost am o
2026-03-21 20:57:21
5
esther♡ :
I was here 😂
2026-03-21 23:13:45
5
Jerseyverse :
I was here girls 😭
2026-03-21 23:07:58
6
Da Lyrical Prince(DLP)🤴🎙💛 :
Omo I no fit repost sha😂😂buh I was here😂😂
2026-03-21 17:54:00
6
Fade :
I wan repost but I can’t 😭 just know I was here
2026-03-22 08:16:31
30
freak♤ :
very risky repost
2026-03-21 13:08:39
6
Blessing Homewares Store 🛒🛍️ :
I won’t cheat . My babe already beg me not to cheat 🥰👯♂️👯♀️
2026-03-22 23:08:51
5
@LUCKY09 :
first time I see post most people are scared
2026-03-22 11:37:11
5
To see more videos from user @its_mbg, please go to the Tikwm
homepage.