@pluto_rave: House Party Game 😂🔥 PICK UP THR CUP OR DANCE 💃 The idea of the game is to fast and swift, don’t get distracted, be the first to pick up the cup or you’ll dance/tear steps 😂🔥 #futminna #fyp #housepartygames #houseparty #minnaevents @Boy Swayy 📀🧸 @Futminna Official
Pluto Rave 🪐
Region: NG
Sunday 22 March 2026 18:08:42 GMT
Music
Download
Comments
𝓶𝓼. 𝓛𝓲𝔃 💕 :
This is the real definition of a house party not those shii they do 😂,it looks so fun
2026-03-24 11:50:49
740
Mr.L♣️ :
steps wey this boy tear no be here😂
2026-03-22 23:38:24
1004
💐ROFEEHART💐🌸💕 :
Thing guy get grace o 😂
2026-03-25 08:36:24
183
fummy_001 :
No b step this ur leg Dey tear oo 😭
2026-03-24 08:17:16
166
Alabi_Yusuf :
If you’re in Abuja dm let’s create a group.
2026-03-23 12:30:29
44
Nails_by_Peacey :
Who is in for my party group
2026-03-23 14:15:26
49
kizz interior 🌱♐🦅 :
as the cup find this guy
na so goonies and grace go dey follow me 🤲📌
2026-03-26 21:55:19
36
Boy Swayy 📀🧸 :
You go dance 😂🔥🔥
2026-03-22 18:14:40
67
aderinola_joshua :
Abeg if you Dey shake as you Dey watch the video like this comment
2026-03-23 12:16:36
11
𝖒𝖚𝖍𝖆𝖒𝖒𝖆𝖉 𝖑𝖐🤬 :
omoor una take the steps personal oo
2026-03-22 23:07:01
67
Ella’s wear :
Shey una don uninvolve me now😂
2026-03-23 10:49:46
5
Glitter 🌟❤️🔥 :
Make person invite me na make I come with my bbe cuz dat boy no go allow me go alone 😭😂
2026-03-24 18:22:16
18
Kikiola🤎 :
Involve meeee 😭
2026-03-23 10:14:53
12
😘Hair By Real Midey Empire 😘 :
Abeg make person host house party for ota na 😩
2026-03-26 06:51:18
7
keji :
So no one is talking about how de cup locates this guy 💞 he said no be who pick cup?😂😂🤍
2026-03-24 10:50:52
9
Idara Joy :
please guys open door 🚪 I'm here for the house party
2026-03-25 11:28:29
13
Sneaker Fest Minna 👟💙 :
Steps dey cryyy 😂🔥
2026-03-22 18:24:06
14
Hair by preshy in Benin 💕❤️ :
Who’s in I’ll add you to our house party group
2026-05-14 19:06:09
0
sera Kevin :
if you're in Lagos DM let create an group chat 🤗
2026-05-20 13:21:19
1
HALE🌟 :
Omoh😂😂😂
2026-03-26 03:20:59
1
Calm Heart 🥰❤️💯 :
Edo State Auchi
is anyone here
2026-03-26 12:16:04
3
Ěxpêňšîvê Śâňďřâ💕💋❤️🩹 :
I would love to come this kind of house party 🥺please your location
2026-03-27 09:05:07
1
IRAWO CUTZ🪒🪒🪒🧢 :
Sharp guy
2026-04-30 11:14:50
3
To see more videos from user @pluto_rave, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.