@solitude6788: Person come dey suffer pass people wey chop the apple sef💔

༒𝕊𝕆𝕃𝕀𝕋𝕌𝔻𝔼 🕯
༒𝕊𝕆𝕃𝕀𝕋𝕌𝔻𝔼 🕯
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 25 March 2026 12:53:20 GMT
395972
59624
435
12207

Music

Download

Comments

oollaa147
OOLLAA :
E come be like say Adam don chop another apple 🍏🍎🍏💔💔
2026-03-26 07:58:44
827
thisuserisdeath00
🅿️ :
Or maybe na because I dey use Apple phone ? 💔
2026-03-26 12:30:59
507
winifredtabitha3
winifredtabitha3 :
Imagine say na pepper
2026-03-26 19:18:58
162
riverahams
Rivera Hams :
Like wetin de sup ?
2026-03-25 20:11:21
79
olax_10
That boi olax :
people wey chop apple no suffer reach me when hear story
2026-03-25 22:55:06
106
voltage8166133283
. :
Omo dammy where u dey see quotes from
2026-03-26 15:12:22
63
lilloner7
এনLøñerই🥹❤️ :
imagine Adam chop all the apple 🍏😔
2026-04-25 22:08:57
2
im__wealth
❤️🦅مبا رك(MUBARAK) :
Person wey chop apple no suffer reach us self🥹🤧
2026-03-27 06:32:25
26
user7760579828596
DOSS'J💚 :
which apple the red one or the green one?🥲
2026-03-26 12:35:03
14
dezboyrealz
DY$ 🤍🔥 :
Ajeh guy this caption mad 😹💔
2026-03-25 19:02:05
35
bassey_moore
~Bassey 🫩 :
🫩
2026-03-26 21:02:02
9
successful_sf
*ADEWALE⚡* :
Apart from Apple, you no fit see my name for bad thing 😂
2026-03-26 19:46:38
17
awudu553
💚AWUDU🤬_🇩🇪. :
We de suffer pass who chop de apple
2026-03-27 07:45:05
5
1800_block_
Derrick DC↔️🧢👿 :
no be you chop apple but you dey collect apple 🍏😂
2026-03-26 18:34:26
6
ayomii_99
ayomii :
Omo this one dan pass apple 🍎 matter ohh
2026-03-26 14:37:15
5
windy61810
🖤 :
The way I Dey look am them use the apple do fruit salad 💔😔
2026-03-26 13:57:13
5
everybody_hates_ola_
🕊️ :
Omo and na only story I hear oo 💔
2026-03-26 16:26:06
5
dfw.prince1
@6 :
I yus tyre for the matter 😭
2026-04-18 00:52:07
3
blaqpop1
Blaq fundz 💰 :
Bro if God really knows the future then it means he already knew Adam will eat the apple 🍏
2026-05-15 09:44:52
2
funsad01
BROKEN BUT STRONG 💔 :
I am not BORN that time but many pains in my life 💔
2026-03-28 13:29:33
4
sam1236565_
chiboysam🥹 :
Omor nothing I never tell God o eje 😭😭
2026-05-08 21:27:16
1
lurdashley
ŁURD ASHŁEY🖤🧟‍♂️ :
Omo imagine say e pass apple
2026-03-27 23:41:39
4
To see more videos from user @solitude6788, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About