Me no spend 6k per day oo
morning food is around 10:30am to 11am bread #500 and beans #400 wit 2 ponmo #200 wit #100 pure water making #1200 afternoon around 4pm garri #150 with sugar #100 with grandnut #100 with 2 dano milk #300 making #650 by evening around 10pm indomie and egg from aboki 3 golden penny #900 with 1 fried egg #300 with #100 pure water making #1300 and i will buy #200 minimie chinchin na dat 1 I go use guide for midnight with the remaining 1 pure water left from the #100 pure water wey i buy total money i spend per day is # 3400 and sometimes i dey collect am for credit especially dat noodles may god continue to guide the aboki cause the guy dey cover me wella 💯
2026-04-01 20:24:56
280
OMOTO $$$🇺🇸🇨🇦 :
Imagine he gets rich and never go broke for the rest of his life 😩🤲
He is you, claim it man ✌️🥰
2026-04-01 19:39:21
1301
️ZERO● :
una dey chop afternoon food
2026-04-01 20:09:02
223
1PVNDV :
once I cook beans on Monday morning, I dey chop am till Wednesday. na just to dish am inside different take away put inside freezer 😂
2026-04-01 18:44:17
54
Valor🦅❤️ :
Na why e good to just buy foodstuffs for Ouse at least .
2026-04-02 06:58:23
238
𝔻𝔼𝔹𝔸𝕐𝕆💵🤍 :
na y i no dey think about marriage anytime soon, e no dey my plan at all for now😩
2026-04-03 15:40:41
8
✰ 𝐃𝐈𝐀𝐍𝐎 𓃵 :
Living like this everyday 😂💔😭
2026-04-01 22:55:52
24
234🖤🇳🇬 :
Petrol for gen nko 😪
2026-04-02 07:06:09
61
𝕯𝖆𝖒𝖎𝖑𝖆𝖗𝖊🌴 :
I collected salary 45k yesterday I don’t know what enter me I go use am play sporty I carry England vs Japan and I lost since yesterday have been inside all alone dey cry 💔 I don’t even go work I lie to my boss that I’m not feeling fine is not easy 💔😭😭💔
2026-04-01 22:47:17
21
nartmoney :
Me we dey use 7k chop for morning nko
2026-04-02 07:31:40
24
💔🥀🦍 :
Best thing you fit do nah to dey cook once in a while, anytime money no dey your hand just cook one cup of rice and one egg…naso I dey package am
2026-04-01 17:55:20
91
noble boy :
that's the reason why I can't never work for salary 😒
2026-04-01 21:08:56
45
emir :
na God go bless u for me 😳
2026-04-01 20:21:02
139
ERICO :
Omo
sometimes self I no dey chop in the morning...till afternoon so I go buy beans and garri...so tonight I go buy bread and coca cola and chop ...Na why I no get girlfriend cause I no wan wahala till when I dey okay for myself
2026-04-02 08:08:01
15
Kay money 🤑💰 :
abeg help me calculate sub,transport and some of us still dey play sporty oooo 😂😂
2026-04-03 09:30:41
11
Chidi :
u dey make sense my brother
2026-04-04 11:14:23
5
INTELLIGENT (حمزة)🇸🇦 :
This guy they yarn fact oooo u self reason am
2026-04-01 17:13:58
61
️Ⓜ️Ⓜ️.👿🔫 :
Omo u go still buy fuel on gen for night 😹💔🙆🏽♂️🥹
2026-04-03 16:09:17
5
𝗛𝗢𝗟𝗔_NSNV :
5k x 365days =1.8m
2026-04-01 18:22:54
64
officialkocollections :
Lol 😂 na God go help us…. Me and my wife and 2kids spend at least 30k daily na by grace 🥺🥺
2026-04-01 19:44:00
12
Broda Adisa :
Wetin concern my name for this matter now 😩
2026-04-01 19:26:58
46
princess Adekanmi ❤️ :
Bro you no add data to it now😭😭😭
2026-04-02 08:15:58
23
~cabasa~001 :
2k is not even enough to chop
2026-04-02 07:56:33
8
Dfw_Ayomide🥷🏾😡 :
Broooo what about fuel & kpo 🥲😭 God help us..
2026-04-02 05:38:45
5
To see more videos from user @summerblog2, please go to the Tikwm
homepage.