@preciousajayi7: 🦦#fypviralシ #viralvideo

IBUKUNOLUWA🤍
IBUKUNOLUWA🤍
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 01 April 2026 19:28:14 GMT
719791
96278
336
8626

Music

Download

Comments

anxious_paranoi
Tofunmi🌹🧃 :
Nah only person babe I Dey follow laugh
2026-04-02 02:27:17
1002
mbatafranklin
Franklin Mbata :
People still Dey use WhatsApp?
2026-04-02 18:33:33
388
billkapri23g
$1.6B :
Nah only for dream I Dey laugh o
2026-04-02 11:24:28
140
ahmard_sanee
Barkindo🎭🐄🙏 :
Hey stranger,I mean the one reading this, everything will be fine soon🤲🏻❤️‍🩹😭
2026-04-02 15:00:36
136
chibuezeoo1
🌴KèLLỳ🌴 🥷 :
Abeg make una remind me to bath today pls 😫
2026-04-02 19:29:05
40
raworal1
Raw_oral🍁 :
Even for the WhatsApp sef no be everybody Dey see my 32
2026-04-02 13:48:18
141
famousqeen98
user06185769607 :
I be os incase
2026-04-02 05:14:13
68
linaberry10
🪫 :
For 2026 you still using WhatsApp
2026-04-02 20:08:38
6
sheluvsjethro
sheluvsjethro :
I Lon even Dey use WhatsApp again
2026-04-03 10:26:53
5
boy_alone..2
GOODNEWS..👨‍🦯‍➡️ :
U fit go ask questions
2026-04-01 22:45:20
20
pharm.victorsoroibe
𝕂𝕚𝕫𝕫 𝕎𝕒𝕧𝕖 :
Me wey nor get the app nko
2026-04-02 10:05:06
9
smallerfundz65
. :
Do you love him
2026-04-04 11:15:58
11
mavisxxx3
Mirabel👄 :
Even for whatsapp i no de joke
2026-04-02 17:12:03
7
jecinta891
A. D. A. 🍒.💕 :
to smile dey hard me self 🫩
2026-04-01 23:26:59
28
gidi__boy
✰GIDEON✰ :
Even for WhatsApp I no dey joke with anyone
2026-04-02 23:01:52
6
5boropuppyusa
5boropuppyusa :
Even for WhatsApp seff you no fit see me
2026-04-02 21:33:48
6
_sunkan_
Sunkan :
Even for WhatsApp sef. I no Dey joke 😅😅
2026-04-03 07:23:04
5
morenikeji.277
Keji🧃💕 :
Even WhatsApp sef I no Dey follow anybody talk my life too Dey boring 😫😔
2026-04-02 16:55:34
5
stanley.381
STAN🥋 :
I no da joke self
2026-04-02 08:35:26
8
prettyaisha227
pretty Aisha :
for those of us reading comment section, can we be friends
2026-05-30 05:16:32
1
trencheskid94
🫀 :
Even for WhatsApp self 😒
2026-04-05 00:00:51
3
meenahpearl6
🫧🔗MUMEENAH💕🤍 :
Nobody noticed my name 🥰
2026-04-05 02:45:10
4
fave408
Fave liza bby :
Abi shh
2026-04-04 17:38:23
3
joshgold16
JOSH GOLD :
I don stop to dey shine teeth around sef
2026-04-03 21:25:35
4
emmanuelmercyijeg7
pretty ije🤭♥️ :
No be lie 🤨
2026-04-17 03:53:35
1
To see more videos from user @preciousajayi7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About