@omahlaynews: CLARITY OF MIND. OUT NOW 🕊️☀️. #omahlay #afrobeats

OmahLayNews
OmahLayNews
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 April 2026 17:58:36 GMT
677163
95325
1836
2693

Music

Download

Comments

goal50uk
Goal50 :
Best album 😁
2026-07-29 12:57:51
0
callmekingkenneth
Kennie :
Make everyone calm down this album go make sense when the juju settle down. Na so Omah lay song Dey do
2026-04-04 17:58:07
1093
abdulybangura933
abdulybangura933 :
I like this song omah lay the song so sweet
2026-07-25 02:02:33
0
iampresido1
Presidø🇳🇬🧃 :
This song just dey make me vex I swrr 😡
2026-04-03 20:50:31
522
brad_de_ril
𝐁𝐫𝐚𝐝 𝐃𝐞 𝐑𝐢𝐥 ✞ :
Next time don't proclaim yourself as the best abeg
2026-04-03 19:57:06
44
dfxtradingacademy
DANITO 💲IMB :
Na only this one the sweet me 🥲
2026-04-03 18:59:12
244
onlyharshtagg
Harshtagg :
Every song too good but you see that Water Spirit na the baba of dem all. I’m an artist so I know
2026-06-13 21:38:44
6
xtovibez
￴ ￴￴ ￴ ￴￴￴￴￴￴ ￴￴XTO :
I don unfollow him oooo
2026-04-03 18:26:05
98
unli_mited
STAR⭐LIGHT 🚨 💡 :
If you listen 3 times the song go sweet u so make Una no worry 😂
2026-04-03 21:20:37
56
saint7199
Saint :
make una calm down this album go still sweet
2026-04-05 08:17:47
24
meet_esso
༒•♠️ 𝐸𝓈𝓈𝑜 🕯️•༒ :
Omo I no see am for audio mark ooooo🥺
2026-04-04 06:48:45
7
usersjays
jay s :
watin this one dey sing now
2026-04-03 23:36:21
9
its_bobby3
Bobby 🌺 :
ARTIFICIAL HAPPINESS wey go carry me go take CANADA BREEZE 🥹🤲 cos JAH JAH knows how curious I AM…. AMEN … 😊😂 God bless Omahlaychukwu 🕊️💜
2026-04-10 20:41:24
15
boy_beemer001
☦️🖤BÊÂMÊR🖤✝️ :
I no dey like make song dey too sweet u don make me dey repeat ur album like na the only song i get 😏😏😏
2026-04-04 12:04:03
15
kabasacitochristian
Lyricskabasa 🎼🎧🎶🫧 :
Who dey for dis one too 🥰🔥
2026-04-08 11:11:09
9
o.wgee
HĘÎS ØWGÊĘ :
Worth the wait bro 🔥🔥🔥
2026-04-03 19:01:45
24
furichefx1
furichefx1 :
C’est bizarre mais Omah lay as changé à mes yeux
2026-04-04 12:18:02
93
lilsmith.3
lilsmith.3 :
Lord here he is, blessed him 🥹 ❤️
2026-04-04 08:07:09
18
young.sno1
Young Sno :
L’album n’est pas fun
2026-04-03 19:13:10
15
sp.general67
Sp general :
me vibing to the song
2026-04-04 17:01:17
5
prettygela11
🌸GELA🌸 :
give me space
2026-04-07 16:51:01
5
spannerr_boii
spannerr_boii :
I don dey dey find “Mami ohh Mami” since for the Album I no see
2026-04-03 19:07:07
172
hardin.spencer1
Hardin Spencer :
Omah lay is really in another level with his sound and Instrumentals
2026-04-03 22:55:54
55
kvngneche
KvngNeche :
I no even dey hear waiting him dey talk like how I one take flow with the music nah😩💔
2026-04-04 10:11:49
7
mosesbilly09
Enycool Billy :
is this omah lay you look like up coming artists
2026-04-04 21:36:15
33
To see more videos from user @omahlaynews, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About